正在加载视频...
视频加载失败
Put your worries away ❤️
26,673 次观看 • 11 个月前 •via X (Twitter)
34 条评论

Don’t give up joy is coming.!!

"Don't give up cause Joy is Coming Put your worry away, dump am for suck away" "Onwa December 🎶 🎶 🔥 ❤️ 🙏🏽 ❤️ @iamnasboi

Steady vibing to onwa December, I'm not even gonna lie 🎧🎧🎧

U sabi do skit U sabi sing But u no sabi dance

At all

Onwa Decembrizzy❤️

Nas boy, do me December na🥲, I be your man ooo

Onwa December Buh my pocket empty

My fav!❤️ too sabi

Make una tell this guy truth sha

How will I put my worries away when I just have 1month left to pack out with quick notice and no money yet for new house Someone should please help a friend, brother and family 🙏🙏🙏

Al-Nasr.❤️🫡

Boss please do giveaway for me i don play your song for my street tire them Dey feel am here

This one enter Banger boy !!!!!

Dorime boys don retire , na Onwa December we dey

For this journey, is very funny… but don’t worry, don’t give up cos joy is coming… 🔊🔊🫂 ❤️

Sir, please buy me dinner 🤲🏿🤲🏿

my chairman

Na jam

🔥🔥🔥🔥🔥

For this bandits time, na your contents dey give us hope sey all is well

Nice one

Steps dey cry😭

I love your energy pah 💯💯💯💯

You get Talent bro @davido this one go sure for u to jump in Abeg 🙏

Nasboi help me find 20k naw

Manny you too good❤️

Not possible to put your worries away

Workaholic.🙌

@favour_kavod You fit gimme 200k 🥲

Another win for the deaf😑

Yes o! A win for your mother

@VKing88084 You get joy full your heart and you Dey share joy. Get some replies you suppose ignore.

@iamnasboi Lol...PA
相关视频
Sensitive content
Put your JUGGIES away GRANNY!!!
Isabella Moody
51,884 次观看 • 1 年前

