Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Quadri in Ile kewu
163,474 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

Omoh Taooma you catch me, but Na Amala and Luru obe aljana with fried fish dey make me shout back then 😂😂, biscuit 🍪 no Dey reach us 😅😅, Kai you remind me my old days 😂😂😂😂

The thought of Quadri in Ile kewu cannot be contained 😂

Ancient ilekewu style in modern settings

Quadri chop beating this time around 😂😆😂😂😂😂😆😂. Abeg Tao, send me that bike una put Quadri on for his cane

@scomeodammycee I swear you’re the GOAT 🙌🏽🙌🏽😂😂 he see biscuits raise voice 😭😭😂

I heard Alfa Eleribu at the end 😂😂

Badomo 2️⃣——- thirty two 😲😩🤣

Omo lanlase ni Quadiri, omo waleasiri ni 🤣🤣

😂 😂 😂 😂 😂 😂 Why Kadiri voice come dey louder?

Well deserved. For once I support corporal punishment 🤣🤣🤣

The part wey Quadiri shine eyes 👀 😂😂

Finally, Quadri chop beating, better one..

Kofe dafun eleyi ni🤣🤣🤣🤣 Your skit is exceptional.

I pray make he no curse person but be like Quadri craze🤣😂😹

Wonderful Qdot leter chop beating 😭😂😂🙏🏾remain Teni

,😆😆😆😆😆😆😆😆😁😆😆😆😁😆😁😆😁😆😆😁😁😭😭😁😭😭😁😭😁

😂😂😂

🤣🤣🤣🤣 "ko fe da fun eleyi ni"😭

Owo pada ba quadri last last 😂😂😂 but I have a feeling this will not be the end of this case 😂

Na me Quadri back then 😂😂😂

You bring back the memories of going to ìlékèwu back then and someone brought sára...this why i dont miss Wednesday ìlékèwu...lols.

Ope o, QR7 chop am today

Am not a Muslim, but have reside in the north all my life and can relate to things 😂😂😂😂.

@MazikeenDave Kadiri olonje oshi 😂

Hand finally touch quadri 😁😁😁

😂😂😂

Back in Ilekeu, I too eat saara oh, Biscuits, Akara, Puff puff etc. I still have trauma from the beatings i received that I can't bear someone trying to flog me, I fit faint. lol

Quadri like violence

Quadri para

I can relate Paaa.🤣🤣🤣🤣

😂😂😂

