Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Radiogad Sends A Message To Tunde Ednut 👆👺 #Gadnation
21,702 Aufrufe • vor 4 Tagen •via X (Twitter)
27 Kommentare

You fit Dey uk 🇬🇧 make you no Dey okay. 😂😂

I watched the video, bro had excessive receipt to backup his claims, I don’t see why you should be upset @radiogad

Jehovah 😂 nah so unah Dey do for this uk 😂😂

As I enter tiktok nah ur matter de cast for there. It's a matter of time pple go know the kind Mumu man way you be

U no de shame?? U de prove to be billionaire online wey u no be offline ! Shame on u Tueh !!!!!

You go cry 😭😂 150k rise to power 2 million 😂

You the give bricklayer 150k make him come online say you give am 2m. Imagine the kind of life you the live

Radiogad, Did You Send The Boy Any 150k? Yes Or No?

Oga leave this chochocho you tell that guy to return the money or not

Oga...shut up.I watched the video. There is nothing like clout there.The guy had fuck up.There is nothing u can do to Tunde Ednut.All na noise.

Na railway go hook your Ekpon Very disgusting animal in human skin

So of all the people to use for clout it’s you that bro thought of? SMH una really no rate us. Besides the guy posted evidence so why are you mad at Tunde ednut, if no be clout. EWU!

Why you self give am 150k say make him say na 2million

But na true now he show us evidence

You be billionaire but you dey beg for Extra audio 1.85million clout 😂

Make them remove monetisation for every app make Nigerians know say them no get work lol 😂

Oga rest the boy no lie

You are stupid animal

Idiot hope you don see your 150k alert ‼️ back

E no get when you de talk sense for your life.

You fall my hand guy! I pour your 9 months pregnant woman spit for face!

u are sounding stupid like ur mother, i no ever lie una two pig but all this talk no reach anywhere rather is show how fooolish u are in that London

Na so he go post wizkid for any little bad thing, but never posted Davido for being stupid, na Davido get his platform

You mumu sha, after all the evidence, you still get mouth to still dey talk. Mumu man

I swear God go punish him

Oh lord give us this food. 😂😂🔥

Damage control is that you 😂😂
Ähnliche Videos
Sensitive content
This Babe Wan Give Pretty Mike Better D0ggy 👆👺 #Gadnation
Radiogad
52,567 Aufrufe • vor 11 Tagen
