Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Rainbow hair for just refund this lady o 😭😭
Комментарии: 54

This lady will finish her brand if she doesn’t refund on time oooo, she’s not backing down soon

Asweae! She’s hiring lawyers and co Refunding will even be cheaper

She has no choice walai This thing don ruin rainbow hair walai

Make she dey do strong head

Make she too refund her😂😂😂

Jeje o

The girl sef get time for her Some vendors are just wicked

She don jam werey wey pass her 😂😂

Haaa... How much did she buy the hair gaangan

Around 300k or so

Wawu.. Make the person refund o

Walaitalai This lady is not stopping anything soon She even had someone enter studio make a sound for her Rainbow for just refund her o

She go finish her if she no quick refund 😂

That one sef dey do agidi dey send lawyers letter abi wetin dem dey call am Refund jeje and face front No be smal damage this babe don do her business like this

Bruuh she mean them

She don do another one for inside market 😭😂

Nah… this are the type of individuals you don’t mess with, shame no Dey their body

I don’t know them but I know that I’ll never buy from rainbow hairs. If someone goes all this way it means the rainbow hairs did her really dirty.

This babe no gree o. Rainbow hair don jam better werey 😂

Werey Alaso 😭😂😂

😂😂😂😂😂

She should run facebook, IG and Snapchat and TikTok ad campaigns too make customers dry for rainbow hair side

Lmaooo very good

😭

You’ll know she works hard for her money. 300k is no small money when you’re the one doing the work

I just think this her strategy is classless

She don talk say she be classless babe 😭

This is a double-edged sword. Free publicity with a touch of vinegar.

No Publicity is a Bad Publicity. Now I know there’s a hair vendor called Rainbow hair and I want to check her up and her side of the story

Our mental health na grade by grade , this na another level 😂

I'm in love with this level of pettiness

🤣🤣😂😂 Sponge hair ke ?🤣

😭😂

Ruining your business cuz of “she can’t do anything “

I just saw this on TikTok 😂😂

😂😂😂

The babe meet person wey get crase pass her 🙆🏻♀️

Believe me when I say this is a good step to take. Some hair vendors are broad day criminals and they don’t have human sympathy at all. Well deserved, if she like make she no refund the lady her money 💴 . Buh I can tell her for free that she’s at the loosing end.

Njideka?Deka will finish her,she’s got time for things like this.That lady should better refund her.

Reminds me of a guy that released a song for fidelity bank after some amount got missing from his account 🤣🤣a full band group he brought it to the front of fidelity bank.

She's always on my fyp.....she better refund cos this lady will finish her

She should just refund the babe atp oo😭😭

Ajeh ngbo 😭

You go think say u dey craze until you jam people dey mad.. 😂😂😂

Na this kind energy I dey like 😂😂 That was how one boutique sold fake baggy jeans fore 30k and na the second day the werey tear

Would have been cheaper to just refund

My kinda “craze”… lol

😂😂😂

Na something like this I show they weyrey photo boy that canceled my session and said he won’t refund me… Lmao, mi se weyrey fun mofo yen in his studio.. he refunded me, I like as he use his hand talk say I acted crazy when he wrote his thread playing victim.. Craze ✅

As soon as I saw the video on TikTok Asweae na where my mind go be that 😂 It’s something you can do

😂😂😂sponge and ukazi

This is the wrong move. If she got scammed she should consider legal action. Going about it this way won't bring justice they could easily rebrand and continue their operations, making it seem like she's fighting a ghost.

Wahala 🤯 Beautiful people kindly patronize me

Na Ugu leaf wey she call the hair dey off me😭😂💔
