正在加载视频...
视频加载失败
Raising an autistic child is not easy.
27 条评论

Just another spoiled kid with a mother who isn't ready to help her child. Autism isn't an excuse to spoil your child. Removing screen time, as simple as watching his diet like removing sugar, and engaging a speech & behaviour therapist can go along way. I still see screens around him.

My mum would have also ran and throw flying kicks to my chest till am delivered from that evil spirit of stubbornness

Growing up we had kids like this Dem they discipline them Nowadays Una don turn am to gold wey dem nor they beat Being autistic doesn't mean you should not have sense na

My own be say,, them no the give them heavy knock ???

Does autism affect their brains, cus i literally don’t understand why he’s matching that artwork like Burna boy Did to DJ tunes..😅

Nothing autistic here o, na spoilt pikin I go drag am go naija Let them minister into his life. He do too much I go drop am for boarding house. U will be amazed the way he will be totally and completely healed.

He did all that but not jump down that balcony. 🤣 🤣 🤣

This is not autistic, bro is stupidly stubborn

Omor you go choo slap wetting no good 😲

So na wetin Una deh call autistic be this??? Mchew bring am come Lagos for my mum na , you guys don’t need to pay any dime! Nonsense

Autistic 😅😅 If I light you ehhh You go well

That spirit wey tell am say the TV good to throw leg, I go comot am out the one wey go Dey carry am go wall side😕

Nah hot slap go solve the problem e no go far at all

Na one abara my mama go give am e go normal 😅

Ya all need to chill with the comments as they are quite negative. Read and research about autism spectrum before commenting please 🙏

No be for my papa side hand go really meet you just give him 2 minutes the work is don him go da ok

I no see anything autistic here, just a child not being cautioned

One better hot 🔥 slap 👋 you you well immediately 💀😂

No offence but Autism go leave am for some few minutes oo hmm omo

A lash of cane is enough to correct this kind of Autism. New age mom are raising a different breed of human.

Abeg make una close mouth if you don’t train dem well dey will be doing all these punishment them whenever dey do this

Una funny oh ooo

Na fra be this

You go first chop two slap first .autistic nko aagana ni

This one fit go kill person if you go gbezume

Children no dey get autism for Nigeria and I know the reason why.

Well guess that tv is bad
相关视频
Sensitive content
‼️RACIST WHITE Woman calls an autistic 5 year-old Black child a “N*GGER” at a playground. NO CHILD IS SAFE AROUND THEM! 📍Rochester, MN
i Expose Racists & Pedos
6,011,747 次观看 • 1 年前

