Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Ram jumps into the well, few days to Eid.

490,615 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля Ayo
Ayo2 лет назад

Me wey kon go carry family run bet nko

Фото профиля MoreTheMan
MoreTheMan1 год назад

It all started about 20 years ago. I used to see this older gentleman at a coffee shop, always meeting with young men, and it left an impression on me. I eventually struck up a conversation with him, and he told me that God had called him to help younger guys avoid the mistakes he had made. [Open it up ↓]

Фото профиля Vimmie
Vimmie2 лет назад

Surviving is winning Franklin 😭

Фото профиля A.K.A🤡
A.K.A🤡2 лет назад

Jokes aside how dey wan comot this ram?

Фото профиля APE𝕏BET
APE𝕏BET2 лет назад

Some Alfa go tell you now day this one no enter Ileya again 😂

Фото профиля IFEANYI
IFEANYI2 лет назад

The ram no well oh

Фото профиля Raylex™️
Raylex™️2 лет назад

The Ram has refused to be served for sallah will Dobale inside well like Tinubu 🤣

Фото профиля Tina 🌹
Tina 🌹2 лет назад

Use the he goat instead 🌝

Фото профиля El-Kopik👑
El-Kopik👑2 лет назад

Na why we suppose get superhero for Nigeria be this Incase of any situation like this

Фото профиля 𝙶𝙸𝙳𝙴𝙾𝙽 𝙶𝙴𝙴𝚉𝚉’𝙴 🏴‍☠️
𝙶𝙸𝙳𝙴𝙾𝙽 𝙶𝙴𝙴𝚉𝚉’𝙴 🏴‍☠️2 лет назад

“Bury me in the Well, with my ancestors that jumped from the land, because they knew d3ath was better than bondage.”

Фото профиля Lion🦁🇧🇪🇧🇪🇧🇪❤️
Lion🦁🇧🇪🇧🇪🇧🇪❤️2 лет назад

Mk person jump inside, them go kill am for there share them meat for there.

Фото профиля Realone ⚜️
Realone ⚜️2 лет назад

😂😂😂

Фото профиля Iampelumi 🇨🇦
Iampelumi 🇨🇦2 лет назад

E never die, na to find strong rope remain 😂

Фото профиля zenith
zenith2 лет назад

We will finish everything from the well, nothing spoil

Фото профиля Boredom
Boredom2 лет назад

I go follow am enter oo 😂🤣

Фото профиля Stephen_king👑🤭💫
Stephen_king👑🤭💫2 лет назад

The ram enter well trying to tell you e no dey feel well

Фото профиля Kingdavid Forex
Kingdavid Forex2 лет назад

Omo we go dig out the ram o

Фото профиля Sunday Oludotun Olufemi
Sunday Oludotun Olufemi2 лет назад

But removing it wouldn't be an issue

Фото профиля Woodberry
Woodberry2 лет назад

Na that day una go sabi say i sabi swim oo

Фото профиля OMO IYA BURÈ
OMO IYA BURÈ2 лет назад

Wahala wahala

Фото профиля 0xDeji❄️ ꧁IP꧂
0xDeji❄️ ꧁IP꧂2 лет назад

“before them use me i go use my sense”

Фото профиля Winifred🌻
Winifred🌻2 лет назад

How they want go save this one😂

Фото профиля Moré♕
Moré♕2 лет назад

@OHHMGitstbaba

Фото профиля Avocado 🥑
Avocado 🥑2 лет назад

Make Dem go rent ladder nah 😂😂

Фото профиля kre8ive_aj
kre8ive_aj2 лет назад

E reach ileya time, dey say cholera dey area😅. Person wey no see ram buy go see their food manage because people no go to chop anyhow.

Фото профиля DICMAC
DICMAC2 лет назад

No be to enter inside the well,at least no b say the ram run 😀

Фото профиля happy yemah
happy yemah2 лет назад

Baba think say ehn don escape 😅

Фото профиля kingmarvin
kingmarvin2 лет назад

Wahala

Фото профиля J.T🌿
J.T🌿2 лет назад

Suicide is not an option😂

Фото профиля Ibukun Tayo Daniel
Ibukun Tayo Daniel2 лет назад

Ram jump inside well ke😂

Фото профиля billionaire Juwon
billionaire Juwon2 лет назад

Na em last prayer he go for🤣🤣

Похожие видео