Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Ram jumps into the well, few days to Eid.

490,615 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von Ayo
Ayovor 2 Jahren

Me wey kon go carry family run bet nko

Profilbild von MoreTheMan
MoreTheManvor 1 Jahr

It all started about 20 years ago. I used to see this older gentleman at a coffee shop, always meeting with young men, and it left an impression on me. I eventually struck up a conversation with him, and he told me that God had called him to help younger guys avoid the mistakes he had made. [Open it up ↓]

Profilbild von Vimmie
Vimmievor 2 Jahren

Surviving is winning Franklin 😭

Profilbild von A.K.A🤡
A.K.A🤡vor 2 Jahren

Jokes aside how dey wan comot this ram?

Profilbild von APE𝕏BET
APE𝕏BETvor 2 Jahren

Some Alfa go tell you now day this one no enter Ileya again 😂

Profilbild von IFEANYI
IFEANYIvor 2 Jahren

The ram no well oh

Profilbild von Raylex™️
Raylex™️vor 2 Jahren

The Ram has refused to be served for sallah will Dobale inside well like Tinubu 🤣

Profilbild von Tina 🌹
Tina 🌹vor 2 Jahren

Use the he goat instead 🌝

Profilbild von El-Kopik👑
El-Kopik👑vor 2 Jahren

Na why we suppose get superhero for Nigeria be this Incase of any situation like this

Profilbild von 𝙶𝙸𝙳𝙴𝙾𝙽 𝙶𝙴𝙴𝚉𝚉’𝙴 🏴‍☠️
𝙶𝙸𝙳𝙴𝙾𝙽 𝙶𝙴𝙴𝚉𝚉’𝙴 🏴‍☠️vor 2 Jahren

“Bury me in the Well, with my ancestors that jumped from the land, because they knew d3ath was better than bondage.”

Profilbild von Lion🦁🇧🇪🇧🇪🇧🇪❤️
Lion🦁🇧🇪🇧🇪🇧🇪❤️vor 2 Jahren

Mk person jump inside, them go kill am for there share them meat for there.

Profilbild von Realone ⚜️
Realone ⚜️vor 2 Jahren

😂😂😂

Profilbild von Iampelumi 🇨🇦
Iampelumi 🇨🇦vor 2 Jahren

E never die, na to find strong rope remain 😂

Profilbild von zenith
zenithvor 2 Jahren

We will finish everything from the well, nothing spoil

Profilbild von Boredom
Boredomvor 2 Jahren

I go follow am enter oo 😂🤣

Profilbild von Stephen_king👑🤭💫
Stephen_king👑🤭💫vor 2 Jahren

The ram enter well trying to tell you e no dey feel well

Profilbild von Kingdavid Forex
Kingdavid Forexvor 2 Jahren

Omo we go dig out the ram o

Profilbild von Sunday Oludotun Olufemi
Sunday Oludotun Olufemivor 2 Jahren

But removing it wouldn't be an issue

Profilbild von Woodberry
Woodberryvor 2 Jahren

Na that day una go sabi say i sabi swim oo

Profilbild von OMO IYA BURÈ
OMO IYA BURÈvor 2 Jahren

Wahala wahala

Profilbild von 0xDeji❄️ ꧁IP꧂
0xDeji❄️ ꧁IP꧂vor 2 Jahren

“before them use me i go use my sense”

Profilbild von Winifred🌻
Winifred🌻vor 2 Jahren

How they want go save this one😂

Profilbild von Moré♕
Moré♕vor 2 Jahren

@OHHMGitstbaba

Profilbild von Avocado 🥑
Avocado 🥑vor 2 Jahren

Make Dem go rent ladder nah 😂😂

Profilbild von kre8ive_aj
kre8ive_ajvor 2 Jahren

E reach ileya time, dey say cholera dey area😅. Person wey no see ram buy go see their food manage because people no go to chop anyhow.

Profilbild von DICMAC
DICMACvor 2 Jahren

No be to enter inside the well,at least no b say the ram run 😀

Profilbild von happy yemah
happy yemahvor 2 Jahren

Baba think say ehn don escape 😅

Profilbild von kingmarvin
kingmarvinvor 2 Jahren

Wahala

Profilbild von J.T🌿
J.T🌿vor 2 Jahren

Suicide is not an option😂

Profilbild von Ibukun Tayo Daniel
Ibukun Tayo Danielvor 2 Jahren

Ram jump inside well ke😂

Profilbild von billionaire Juwon
billionaire Juwonvor 2 Jahren

Na em last prayer he go for🤣🤣

Ähnliche Videos