Loading video...
Video Failed to Load
Raphinha is better than mbappe in that No 9 position
25,517 views • 1 day ago •via X (Twitter)
34 Comments

Beast 🤯🤺

Europe Here We Come 💯🔥🔥🔥

content don finish for your head. last 4 yrs of Kiki’s career pass everything Raphinha don do for he career.

That means he's better than Haaland too🤷🏾

You don’t know anything about football, before you talk wetin be there overall football career goals.. you are comparing Mbappe with Raphinah. Who was Laliga highest goal scorer last season and last two season was it not mbappe . 2024/2025 and 2025/2026 mbappe won it

“Raphinha can’t stop scoring Farren Torres”😹🤣

But forget oo this mbappe of a guy too much baba is everywhere 😹

Olodo pk scored this season Mbappe 1 Raphina. 3 Enjoy

U want Madristas 😂 problem 😁

Gbam you no lie

When e reach time to beat punters, make Una leave kante for me

Incoming…

Na your club we dey wait oga

This guy don smoke 😂

Who send am injury n who collect de 3 golden boot 🤣

Guy calm down ooo No use 2 to 3 games talk about players ooo

Anybody that takes football knowledge from this guy too be something else

Omoh the level of disrespect my mbappe is getting on this internet is getting too much ooooo greatest player of all time after the era Messi and Ronaldo una Dey whine me sha

Everyone is better than Kylian

Na you be the dumbest nigga for this app @funny_kante

💯

Kante fr your family go dey disappointed in you

Which statistics is this one too talking about? The level of trash this one is saying is ridiculous. Why do we allow so much stupidity on this platform? These are the La Liga stats last 2 seasons. If you like add UCL and international stats. Fools and dumbs

Omo wanted football analisis nobeur calling focus on ur skit making biko 😂😂

U wey start dey watch ball last year, no be content u dey do

Sometimes kante you just dey Mumu yourself as how now

This one non just get sense joor

Rest kwanu 😁😂

Not even an argument

Oga no start wetin u no fit finish oo😮💨😎😎

Dumbest guy alive

Which kind joke be this😂raphinha no reach Mbape for anywhere u this otele

On point bro

En for win Brazil world cup na braa if na so e easy
