Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
“Raphinha relegated with Leeds”
149,523 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
28 Yorum

He score the last goal to save leed from relegation

Guy if Raphinha catch Raya mehn , he go wan finish am with low driven shot .

He is made for pressure.

He no know ball

You see that one wey de do photography no get one common knowledge, ion know where he de read him headlines from 😂😂😂

🤣

Thank you KAMA. that guy dey lie for a living abeg

You dey mind them

Raya got promoted

Okay na

U dey mind am? Person wey suppose just stick with the photos wey he dey snap leave football takes. I only hope he's saying all these trash for engagements because he shouldn't procreate if this is his normal level of reasoning.

You Dey mind that guy way brain small like SD card

Tears guess who the opposition goalie is? Really looking forward to meeting arsenal

He’s slow

He dey find wetin him go use cook😭😂😂

They relegate bro

Lol

You dey mind that guy wey short like football corner flag ? E no sabi anything, his brain short like his eighth

@UtdPreXxi Uncle P KDRR

I don’t support that

One game wonder

He saved them

Raphinha still scoring, no relegation vibes.

Nobody stupid pass that bum pooja

He owns raya😂

Still doing it

Na mumu

No be David Raya be that
Benzer Videolar
O dia que Raphinha salvou o Leeds do rebaixamento. ❤️
Curiosidades PL
200,000 görüntüleme • 10 ay önce




