Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

81,524 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von Henryyy
Henryyyvor 2 Monaten

Omo Olamide na GOAT 🐐 …nobody stil rap pass am like this …. Forget all those people wey Dey speak plenty English . See flow na

Profilbild von khelly_Deepon
khelly_Deeponvor 2 Monaten

I was feature in a song guess what the owner was mad with me saying I stole his song haha 😂😆 y'all should listen to my verse if it worth it. Rate it from scale 1-10. Plus make una help me tag @Olamide plsssss🙏

Profilbild von LOKIE💛
LOKIE💛vor 2 Monaten

@OloyeAwolowo Baddo self can’t remember the music songs too much 🤲🐐🐐🐐🐐🐐

Profilbild von UNCLE RUCKUS' COUSIN
UNCLE RUCKUS' COUSINvor 2 Monaten

Na that voice gan gan I wan hear all these years. Baba is back to beast mode. Not be all those jelenke type shii

Profilbild von 4.K BOY SHEEP
4.K BOY SHEEPvor 2 Monaten

This was when he responded to oladips

Profilbild von BADDO Jnr YBNL💡♥️
BADDO Jnr YBNL💡♥️vor 2 Monaten

Rapper tole kalolo talaba matun sanwo 😂 Baddo abeg give us this kind rap one more time na😩 Or make you sign me make I help you 🥲

Profilbild von Davisco
Daviscovor 2 Monaten

@Teeniiola @grok what’s the title of the song

Profilbild von El-Habib
El-Habibvor 2 Monaten

When @Olamide had the time to reply beef. These days baba is too peacefully matured

Profilbild von AtokeAkewi❤️
AtokeAkewi❤️vor 2 Monaten

Idan 🔥🥰

Profilbild von Opeyemi
Opeyemivor 2 Monaten

Badoo na baba …….na just that New balance me I need baba mi @Olamide

Profilbild von I Make GRAPHICS
I Make GRAPHICSvor 2 Monaten

This ain't rap Sha Zero pen game He makes sweet music but zero quality

Profilbild von Young
Youngvor 2 Monaten

@Teeniiola lol Olamide When you ready you will come meet us for 2026 😂

Profilbild von Olawale💙❤️🐐
Olawale💙❤️🐐vor 2 Monaten

So many songs dey wey baba no release. Haters mind No go touch ground. Aje.!

Profilbild von Asake Benin 🇧🇯🪖
Asake Benin 🇧🇯🪖vor 2 Monaten

Baba won

Profilbild von RealTalkDaily
RealTalkDailyvor 2 Monaten

Thanks boss .... We don dey miss this your rapping vocal as you use to give us back in the days ... Don't stop giving us e dey enter spinal cord

Profilbild von BLAZE
BLAZEvor 2 Monaten

When baddo drop this?

Profilbild von SHOP BOOMINE🥶❄️
SHOP BOOMINE🥶❄️vor 2 Monaten

@grok which other work olamide do aside from music ?

Profilbild von Jay_Money
Jay_Moneyvor 2 Monaten

Out really offend baddo na,. Who get this track now?.......

Profilbild von Big_Wapzy 🇵🇹
Big_Wapzy 🇵🇹vor 2 Monaten

@DShoe_Maker Na the cigar weh eh dey smoke dey give me joy 😍🤣

Profilbild von Oluwasegun
Oluwasegunvor 2 Monaten

Omo who baddo give this one to Baba too much Who one chek ham

Profilbild von 4PF 𓃵
4PF 𓃵vor 2 Monaten

that balenci jersey!!!!!!!!

Profilbild von Desmond Odeh
Desmond Odehvor 2 Monaten

Gaza 🦾🦾🦾🔥🔥

Profilbild von Jagaban
Jagabanvor 2 Monaten

The boss

Profilbild von Cee Jay
Cee Jayvor 2 Monaten

@Olamide egban I fó for you pieces, after you na you🙌🙌🙌

Profilbild von stfumusty
stfumustyvor 2 Monaten

Zero joy type shiiiii

Profilbild von DC Republic
DC Republicvor 2 Monaten

Omo Iya mi sneh

Profilbild von trendplugjkj
trendplugjkjvor 2 Monaten

Wetin be this wackk

Profilbild von Moe
Moevor 2 Monaten

Daddy Miliano sho da mon to ba ri

Profilbild von Momoh
Momohvor 2 Monaten

Badoo🤴

Profilbild von Victor kd
Victor kdvor 2 Monaten

My boss

Profilbild von BLAZE
BLAZEvor 2 Monaten

Olamide, have the most strong fans base, you can't mess with that guy ybnl na Mafia

Profilbild von Ecrucial
Ecrucialvor 2 Monaten

My brother,Remember me Abeg things no normal at all for my side .

Ähnliche Videos