Rapper. CEO. Igwe Baddo.
81,524 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)
32 条评论

Omo Olamide na GOAT 🐐 …nobody stil rap pass am like this …. Forget all those people wey Dey speak plenty English . See flow na

I was feature in a song guess what the owner was mad with me saying I stole his song haha 😂😆 y'all should listen to my verse if it worth it. Rate it from scale 1-10. Plus make una help me tag @Olamide plsssss🙏

@OloyeAwolowo Baddo self can’t remember the music songs too much 🤲🐐🐐🐐🐐🐐

Na that voice gan gan I wan hear all these years. Baba is back to beast mode. Not be all those jelenke type shii

This was when he responded to oladips

Rapper tole kalolo talaba matun sanwo 😂 Baddo abeg give us this kind rap one more time na😩 Or make you sign me make I help you 🥲

@Teeniiola @grok what’s the title of the song

When @Olamide had the time to reply beef. These days baba is too peacefully matured

Idan 🔥🥰

Badoo na baba …….na just that New balance me I need baba mi @Olamide

This ain't rap Sha Zero pen game He makes sweet music but zero quality

@Teeniiola lol Olamide When you ready you will come meet us for 2026 😂

So many songs dey wey baba no release. Haters mind No go touch ground. Aje.!

Baba won

Thanks boss .... We don dey miss this your rapping vocal as you use to give us back in the days ... Don't stop giving us e dey enter spinal cord

When baddo drop this?

@grok which other work olamide do aside from music ?

Out really offend baddo na,. Who get this track now?.......

@DShoe_Maker Na the cigar weh eh dey smoke dey give me joy 😍🤣

Omo who baddo give this one to Baba too much Who one chek ham

that balenci jersey!!!!!!!!

Gaza 🦾🦾🦾🔥🔥

The boss

@Olamide egban I fó for you pieces, after you na you🙌🙌🙌

Zero joy type shiiiii

Omo Iya mi sneh

Wetin be this wackk

Daddy Miliano sho da mon to ba ri

Badoo🤴

My boss

Olamide, have the most strong fans base, you can't mess with that guy ybnl na Mafia

My brother,Remember me Abeg things no normal at all for my side .
