Loading video...
Video Failed to Load
Rats dey get ulcer keh?
70,565 views • 3 days ago •via X (Twitter)
26 Comments

Rats 🐀 dey get ulcer 😭 Tinubu see wetin you cause

“MAYBE DEM DEY CHOP FOOD WEY GET PEPPER” 😭💀🤣

Una dey see something oo. Which one is rat dey get ulcer 😂😂

You dey starve those rats oo! 😭

This Nigeria na something else

Nothing musa no go see for gate 😂

Nigeria Rat don Dey get ulcer keh

Things are falling apart 💔 TINUBU!!!😂😭😭

I'm the first in my bloodline to see rat and ulcer in the same sentence 😂😂😂

you wan use hunger kill those rats na why😭...buy food for house nau

I’m done with X I run from TikTok come here una wan murder me

Ion understand 😟

🤣🤣🤣🙆🏻♀️

0

I’m confused 🤔

Starved to the extent of ulcer 😭😂

lol 😂 e go touch all animal na tinubu they rule ohhh

Ulcer ke abi dem go fresh

2

Rats:please leave deworming pills behind for us today 🤭

Lol 😂

I don comut hand for anything wey concern Nigerian matter rate dey get ulcer keh okay ooooo tinubu well don sir

I like this girl help me find her

You get ulcer na Im u fat like this... ulcer don turn me lepa

This is serious 😂

Tinubu affect every creature
Related Videos
Sensitive content
Nasboi dey hype keh ?😭😂
Oyindamola🙄
267,042 views • 1 year ago
