Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Rave Lord started something different, trying to open another portal to Afrobeat. Got to make it Global.
Комментарии: 36

Just have money, see as your elders sisters dey mumu 🤦🏻♂️😭

another epic track by @SolarHeavy

Glad to see that you’re giving the Rave Lorde his flowers. We the Ravers are here to support you as you spread the Gospel!

Better Gbedu, above that giving Rave Lorde his accolades shows your kind of person, one who is ready to dominant the Global stage with his brothers, pushing Afrobeats to the zenith. UNITY ❤

Finally a song for fat girls to embrace body positivity 🙂↔️

Raise ammm raise ammmmmm

If na like this you wan dey sing, I don’t see you going far. No shades.

Give the flowers to who duly deserve it, Rema inspiring the future ❤️

This generation is cook, imagine 18th yrs old boy carrying all of this to him self 😩🤦

Give credit to who first sing Alhaji Na only people wey Dey limelight una Dey regard Oju aye

This boy no sha kpai yourself 😂

love you bro 😌❣️ we would be streaming

Ravers where una dey? let's gather here

E no go better for @Omah_Lay

Trash

So rema nah ur inspiration

God bless you for giving homage to whom homage is supposed to be given to, don’t be like the other boys 🫶🏼💜

boy wey know ball!!🤝🏽

Mummy Sule, come and see wetin Sule dey do

It’s time to support khaid🥲

To do like lil durk don tire you?😂

🤦♂️

Now you’re talking

Sha dey give am him percentage cause naah copy and paste you do

Glad to see you giving Rave Lorde his flowers 💐… we the ravers will help preach and spread the gospel around our hoods

@Lahon199x for accepting yh, 1m streams from me

Raver for life. Buh this one on black Na @TheDamiForeign babe naw 😂

As you give rema him flowers I go stream kpa

See something archive first before you go start to dey copy Rema nah me know Wetin I dey talk 🤝

See person wey wise amapiano be don influence their music finish them no know, na your song i go first play on Friday

Bro we doing this together 🔥🤘💯

See their belle 🤣

You're really a 🌟 star... You're recognized Broda 🌬️...Much love for the accolades

What is this?

Friday come far need this jam 🔥🔥

18th we scatter🔥🔥🔥🔥❄️

