Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Real friends❤️
58,511 Aufrufe • vor 8 Monaten •via X (Twitter)
34 Kommentare

Broo Since i quit tiktok for twitter, have not seen your videos anywhere.🤧

I swear I wasn't expecting that

Omo no be you Samsung be give ambassador deal?? 😹😹💔

E no go better for Una cos i don’t expect the ending 😂💔

Making fun of somebody's condition is not real friends they can all put some money together and buy him android atleast i did bought android to few friends with all my own money its not a big deal bruh

Bad friends 🤣 🤣

Na just to give am small hypertension. The phone go dey inside bag

Wasn't expecting that

No be for naija friends

Naso i go take pack all of una phone

Oh my gosh🤦💔 See me dey happy for the guy only to Burst laugh 😭😂😂😂

If I use my last strength swear for you ehn 😭😂😂😂😂 Which kind ending be that 🤣🤣

🤔🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Na God suppose punish these mind friends......

Good

Good one

Na God go punish dem that dey

You make like think say you don finally make me emotional 😭😂

If u see the next day call me a goat😂😂😂

Real Love 🤝

Diopka first show us the dynamic island 😅😅🫵

@brain_walex

Dead body go surplus 😣💔

😂😂why can you guys do this

You be wan kind werey😂😂...

😭😭😂😂😂😂

I didn’t expect the end part

Noo bad frnds

😂

MY friendship ends

Do it in real life Comedy is not touching anybody

The love is massive

Bro una no make heaven

UNA Papa 😭😭😂🤣🤣

😂😂😂
Ähnliche Videos
Sensitive content
Real friends!!🥲
Talk Church
63,625 Aufrufe • vor 1 Jahr

