Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
real life😔💔💔
31,755 просмотров • 8 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 44

innocent gate. 😂

😂😂😂

You no kick that gate well bobo 😂😭

make i break leg?😂😂

😭😭😭😭😭😭

😂😂

😭😭

😂😂

Nysc is that tough?😭😭

omo😂

😂😂

Found you on TicTok, i was just scrolling 😂

wait, is nysc this stressful or yall just cruising?

😭😭😭

There o

You no trek reach night?? Life never tough well

Real life hit

Na life after service episode i dey wait for😂💔

Na you make that 70k hungry me o 😔 I no do

😭😭😭😂😂😂

Which part I go laugh ? Or feel you ?

Because waka waka waka no fit me 🤧

No worry I year go soon complete by then the real labour market start

😂💔

Copper wee😂

The wandering part bruuhhh 😭 una Dey waka the full state wen them post una

Na that Waka real pass 😂

You no de close house

I hear say na una walk pass for this country

Guyyyy, I used to be a lot happier.

real oo😭😭

Serious angerrr😂

Na that last part I actually want see 😭😭😂😂

omo uno lie na every minute i dey vex 😤💔

Shebi I Dey tell you that time say your smile go soon fade😂 You no believe me

😭😭😭

Where Corpers Dey always trek go sef? 😂

Why you deh kick our gate 😭😭

😂😂

nah cinema the funny part dey, right ?

That was how I was angry for no reason today 😭😂

i understand 😂

Never again 😂

Na everything go just Dey vex you 😭
