Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Real life scenario😂

54,472 Aufrufe • vor 17 Tagen •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Sir Musty
Sir Mustyvor 16 Tagen

Wake her make she no rage baite u o😂

Profilbild von Joseph Robert
Joseph Robertvor 16 Tagen

One sleep for my house, carry blanket cover her face... Na once I remove the blanket, warn am strictly. No be me you go 'rage bait'.

Profilbild von ꜱɪʟᴀꜱ ✪
ꜱɪʟᴀꜱ ✪vor 16 Tagen

Omor e get luck sey she wake up ajeh😂

Profilbild von bamidele opemipo
bamidele opemipovor 16 Tagen

Na me be this ,I go Dey check girl breathe middle of the night ,cuz as a young guy ,nobody go believe you o ,na to always Dey careful and pray against implications

Profilbild von Chief_Cabal✌️
Chief_Cabal✌️vor 13 Tagen

This is a confirmation that the girl i want to import is cancelled.

Profilbild von Jisike
Jisikevor 14 Tagen

Forget jokes. Always pray you never find yourself in such a situation 😂 because e no get who you go explain guve ajeh

Profilbild von Somettwiter
Somettwitervor 16 Tagen

Jehova 😂😂😂

Profilbild von EL magnifico
EL magnificovor 15 Tagen

Wetin pain me for this video b say u no knack am

Profilbild von 🪽VELLION🪽
🪽VELLION🪽vor 16 Tagen

Ur mama prayer still dey work 😂

Profilbild von GIFTEDFX📊📈
GIFTEDFX📊📈vor 14 Tagen

She don feel at home na oga why you dey worry her 😂😂😂😂😂

Profilbild von Yo BARBER's a RAPPER 💈✂️ 🎤
Yo BARBER's a RAPPER 💈✂️ 🎤vor 16 Tagen

Na the tempo-switch from Angel to ANGEL keeee me 🤲🏾 😂 💔 🔥 🔥 🔥 🔥

Profilbild von CVFWWX
CVFWWXvor 15 Tagen

Nah Orlando alagbon music came to mind straight 😂

Profilbild von Wealthyomas
Wealthyomasvor 15 Tagen

Abeg go oh

Profilbild von Tolu of eksu 👁
Tolu of eksu 👁vor 16 Tagen

Jehovabbb

Profilbild von Femzy
Femzyvor 15 Tagen

No be angel be this ola girlfriend

Profilbild von Celestial 👑
Celestial 👑vor 16 Tagen

Bro like person gads stay awake for first night o wo

Profilbild von chukwuebuka Godson
chukwuebuka Godsonvor 15 Tagen

This one dey learn work for skit

Profilbild von Maradenzksync.eth eL ruFai
Maradenzksync.eth eL ruFaivor 14 Tagen

From angellllll to angel 🤓🤓

Profilbild von Abanum
Abanumvor 15 Tagen

Promiscuity too hard

Profilbild von ↗OYEMECHI 'TRINITEE'
↗OYEMECHI 'TRINITEE'vor 16 Tagen

😂😂

Profilbild von Felie Klein
Felie Kleinvor 13 Tagen

Lol 🤣🤣🤣

Profilbild von metarts
metartsvor 15 Tagen

Omo this model dai form baddie oh, as we dai drink dai smoke omo mamie start dai act film I almost mad, started throwing up.

Profilbild von ★
★vor 16 Tagen

pls, anyone, what's the background song name?

Profilbild von Ǝϻ尺𝓎𝓈 ┻⁠┻
Ǝϻ尺𝓎𝓈 ┻⁠┻vor 16 Tagen

Ope ooo

Profilbild von Young jiggy
Young jiggyvor 14 Tagen

U get luck oo 😂

Profilbild von Midey.O ♡
Midey.O ♡vor 14 Tagen

Angel no gree answer call😂😭

Profilbild von trader_ psychologist _
trader_ psychologist _vor 15 Tagen

I swr 😅

Profilbild von Madoti Ademola
Madoti Ademolavor 15 Tagen

😂😂😂

Profilbild von Mákànjúọlá🐐
Mákànjúọlá🐐vor 13 Tagen

Hypertension Settings!

Profilbild von JustSTRAWHAT
JustSTRAWHATvor 15 Tagen

Angel don go heaven

Profilbild von CHIMAOBI
CHIMAOBIvor 16 Tagen

😂😂😂😂

Profilbild von Paul Shemiye Tukura
Paul Shemiye Tukuravor 13 Tagen

😭😭😂

Profilbild von Maradenzksync.eth eL ruFai
Maradenzksync.eth eL ruFaivor 14 Tagen

🤣🤣

Profilbild von ★
★vor 16 Tagen

@grok, what's the name of the background song?

Profilbild von Owen
Owenvor 11 Tagen

😂😂