Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Real life scenario😂
54,472 görüntüleme • 17 gün önce •via X (Twitter)
35 Yorum

Wake her make she no rage baite u o😂

One sleep for my house, carry blanket cover her face... Na once I remove the blanket, warn am strictly. No be me you go 'rage bait'.

Omor e get luck sey she wake up ajeh😂

Na me be this ,I go Dey check girl breathe middle of the night ,cuz as a young guy ,nobody go believe you o ,na to always Dey careful and pray against implications

This is a confirmation that the girl i want to import is cancelled.

Forget jokes. Always pray you never find yourself in such a situation 😂 because e no get who you go explain guve ajeh

Jehova 😂😂😂

Wetin pain me for this video b say u no knack am

Ur mama prayer still dey work 😂

She don feel at home na oga why you dey worry her 😂😂😂😂😂

Na the tempo-switch from Angel to ANGEL keeee me 🤲🏾 😂 💔 🔥 🔥 🔥 🔥

Nah Orlando alagbon music came to mind straight 😂

Abeg go oh

Jehovabbb

No be angel be this ola girlfriend

Bro like person gads stay awake for first night o wo

This one dey learn work for skit

From angellllll to angel 🤓🤓

Promiscuity too hard

😂😂

Lol 🤣🤣🤣

Omo this model dai form baddie oh, as we dai drink dai smoke omo mamie start dai act film I almost mad, started throwing up.

pls, anyone, what's the background song name?

Ope ooo

U get luck oo 😂

Angel no gree answer call😂😭

I swr 😅

😂😂😂

Hypertension Settings!

Angel don go heaven

😂😂😂😂

😭😭😂

🤣🤣

@grok, what's the name of the background song?

😂😂
