Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Real life scenario 😢

66,137 Aufrufe • vor 4 Tagen •via X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von Rogueclaimer
Rogueclaimervor 4 Tagen

I remember when my guy our last 1k collect 200k from sporty... Nah that dey i believe say god dey like mad

Profilbild von •
•vor 4 Tagen

hard times alone na like 5 years

Profilbild von Jonze🇳🇬
Jonze🇳🇬vor 4 Tagen

1k ???? Shey na for Yar’Adua times ika shoot this video?

Profilbild von bq$🇧🇷
bq$🇧🇷vor 4 Tagen

I remember 2021 wey I turn 50k to 2m with Bet9ja I use am pay rent buy things for house that year 😂

Profilbild von Moolah(Kodak’s Twin) ♊️
Moolah(Kodak’s Twin) ♊️vor 4 Tagen

This other guy sabi act like Trenchboy guy 😹😂

Profilbild von matty🫆
matty🫆vor 4 Tagen

Abeg watin be this your guy handle?? I too like am😂😂

Profilbild von Wealth of God 💙❤️
Wealth of God 💙❤️vor 4 Tagen

1k that you turned to gold but couldn't help you get with it.

Profilbild von Chuks
Chuksvor 4 Tagen

Oga you no be real nigga

Profilbild von AJay
AJayvor 4 Tagen

ykyk😂😂 @biggblaxxx

Profilbild von Yolo boyy
Yolo boyyvor 4 Tagen

1k? No be this kind time o 😂😂😂

Profilbild von Derrick
Derrickvor 4 Tagen

Family man 😂

Profilbild von zlatan
zlatanvor 4 Tagen

Na daniel be this 😂😂 Daniel don carry 1k to 29k before The following day(Saturday) the money enter 100 Bro, by Tuesday evening. Everything don burn again 😭

Profilbild von Owegs
Owegsvor 4 Tagen

Guy e get one period wey me and my guy Dey for serious sapa na so one night my guy white cousin just send $500 every where stew once 😂😂

Profilbild von Fear Destroys Life 🫴🏾
Fear Destroys Life 🫴🏾vor 4 Tagen

Betfuse way be alaye 😂😂

Profilbild von Owegs
Owegsvor 4 Tagen

Real life oo

Profilbild von thxg👾
thxg👾vor 4 Tagen

It’s been a while I’ve seen him on any skit

Profilbild von AyoPerez
AyoPerezvor 4 Tagen

200naira to 6k ibadan days

Profilbild von NUEL
NUELvor 4 Tagen

@BETFUSE1 @deefuser idolo don feed una 😂🙌

Profilbild von Moolah(Kodak’s Twin) ♊️
Moolah(Kodak’s Twin) ♊️vor 4 Tagen

Man must chop naw 😂

Profilbild von Abdulrasaq Adegboyega 👽
Abdulrasaq Adegboyega 👽vor 4 Tagen

Bro this is me I swear to God 😩🤭

Profilbild von Truth hurts
Truth hurtsvor 4 Tagen

😂😂 this guy

Profilbild von Apajnr17
Apajnr17vor 4 Tagen

Agbako made 🤣😂

Profilbild von DOGARI🇳🇬
DOGARI🇳🇬vor 4 Tagen

I thought you got the food for yall 😂😂😂😂😂

Profilbild von AbdulSamad
AbdulSamadvor 4 Tagen

Fr me atm 😂😂😂

Profilbild von 4tf
4tfvor 4 Tagen

😹

Profilbild von ♔ȻȺmȺł NȺsŧɏ𓀛
♔ȻȺmȺł NȺsŧɏ𓀛vor 4 Tagen

Real

Profilbild von Philip Orr
Philip Orrvor 4 Tagen

This is me exactly I Dey always make my way the way

Profilbild von LogicNoExplanation
LogicNoExplanationvor 4 Tagen

I for use am play aviator 😹😹

Profilbild von YG
YGvor 4 Tagen

Real p 😆

Profilbild von thxg👾
thxg👾vor 4 Tagen

Please what’s the other guy name

Profilbild von HEIS GODFREY
HEIS GODFREYvor 4 Tagen

A moving man finds his luck!

Ähnliche Videos