Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Real life scenario 😢
66,137 просмотров • 4 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

I remember when my guy our last 1k collect 200k from sporty... Nah that dey i believe say god dey like mad

hard times alone na like 5 years

1k ???? Shey na for Yar’Adua times ika shoot this video?

I remember 2021 wey I turn 50k to 2m with Bet9ja I use am pay rent buy things for house that year 😂

This other guy sabi act like Trenchboy guy 😹😂

Abeg watin be this your guy handle?? I too like am😂😂

1k that you turned to gold but couldn't help you get with it.

Oga you no be real nigga

ykyk😂😂 @biggblaxxx

1k? No be this kind time o 😂😂😂

Family man 😂

Na daniel be this 😂😂 Daniel don carry 1k to 29k before The following day(Saturday) the money enter 100 Bro, by Tuesday evening. Everything don burn again 😭

Guy e get one period wey me and my guy Dey for serious sapa na so one night my guy white cousin just send $500 every where stew once 😂😂

Betfuse way be alaye 😂😂

Real life oo

It’s been a while I’ve seen him on any skit

200naira to 6k ibadan days

@BETFUSE1 @deefuser idolo don feed una 😂🙌

Man must chop naw 😂

Bro this is me I swear to God 😩🤭

😂😂 this guy

Agbako made 🤣😂

I thought you got the food for yall 😂😂😂😂😂

Fr me atm 😂😂😂

😹

Real

This is me exactly I Dey always make my way the way

I for use am play aviator 😹😹

Real p 😆

Please what’s the other guy name

A moving man finds his luck!

