正在加载视频...
视频加载失败
Real Madrid manager and players needs to do better
33,435 次观看 • 12 天前 •via X (Twitter)
29 条评论

you go shout for man u still come shout for madrid 😂 e no easy

At least dey use Madrid hold body as Man Utd not want give you rest.. shameless

Why are you celebrating a useless league 😅😅😅 you wouldn't criticise that useless goal that allowed. Once Barcelona are 3-0 up you'll start complaining.

Carlos Espi at it again

You cry for weekend con use Madrid hold body for midweek? 😂😂

Omo Vini should come and sell sugarcane in front of my campus

See ass licking RM😂 stop supporting Manchester United atp try to focus on becoming a Real Madrid content creator because you are a shame to United fanbase

See team una senior brother Dey struggle to win same team wey Barca wan take thier life 🤣

Sporting Lagos FC are playing better football than Real Madrid FC, but unpatriotic Nigerian media personalities prefer to review Real Madrid’s activities. #ReviewNPLF🇳🇬🌍⚽🏆

Nice to see you always standing strong for Senior brother. No fear na still 5 goals everybody score 🤣

Omo wetin be this. Run put makeup dey shout like goat

U never sleep😹😭😂

If u can support Real Madrid why not support Juventus😭

Na farmers league but na una senior brother Dey struggle to beat Elche😂

As usual Ass licking RM

Try win 5games in a row ..Na forest your fan Dey build for head

Not surprised

Laugh today and cry tomorrow,daily dose

Man utd fan AKA Madrid a$$ lickers

Manchester loose Al Nassar loose But you Dey there they suck madrid dick

Real Madrid pussy😂

What concerns with Real Madrid, una fake goat don comot for Madrid so focus on Man U and leave Spanish league alone

So Elche is no longer a small team and La liga is no longer a weak league???

Empty barrel

Okay 😂

Small small on this epon now

Ha far Man U na?? Brighton 2-3 🤲🏽💙❤️🌚

Fine girl why do you hate Barca naa?

Don’t mind Madrid, I Dey watch Liverpool game Dey happy say Madrid Dey win comfortably only to check and see 2-2 Na God help them, them escape🤧😂
相关视频
The connection between Real Madrid and Man City needs to be studied
Troll Football
394,102 次观看 • 7 个月前


