Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
REAL MATAS 💯
53,685 Aufrufe • vor 24 Tagen •via X (Twitter)
39 Kommentare

Pidgin too sweet abeg 😂😂

These mata no even suppose course P for the both of them,ODG needs to wise up and know that they’re so many many fishes for river Ahh

But them Dey marry ashawo nah 😆

Nobody say mk you no marry Ashawo but no use am stress us 🤣🤣

@Bariture22 My guy…. You suppose send me your Aza make I credit you for this comment 😂😂🙏

@Bariture22 You mean me ??

Nothing dey muzz me reach when guy men wey mount dey do mumu thing. So I go con famous,get funds dey catch trips, dey role with the big 3 then I go say one girl I wan Dey follow another guy man drag let alone my guy, make God take my life if he know say I go mumu like that

If Yoh be guy man for street this level when. You Dey drop so dey sup well well … one mumu call me that year say make I pay am all the money when him don spend for him girl make him for leave am for me …. For woman when me no even rate 😒

My question be say who be this girl wey two senior men Dey drag.

Funny enough the girl go still Dey cheat on both of them with other different guys. Bitches would be bitches. And bitches would always get fucked if they lose guard or if they give in to be fucked

💯 for this OG !

Recharge card 😂... Well said, matter wey dem suppose resolve man to man offline

See ehn their matter na lack of OT.. see blaq fk 1st so OD dey in his feelings!! Blaq fuckd played the “no strings attached card” OD go fuckd finish de play relationship card. That’s the 2 difference

🤣🤣🤣🤣

I still de chop beans for America, Iruekpen till today boss. 🤣🤣🤣

Majority of Nigerian men be like odumodu no be lie o

Omo! Make una leave Blaqbonez abeg, e easy to leave good tots??? E fit come be say the girl sabi moan, and she Dey squirt well.

Od fuck up big time Blaq' no ready for all this Na him push Blaq too much 😔

Odumodu dey fall my hands for this one the immaturity choke

WHAT IF OD IS RIGHT ?? WHAT IF EVIDENCE DEY ?? MK UNA WAIT OOO

Na odumodu type of guys dey spoil community puns that year for villa. Girl wey everybody dey manage, e reach ein turn, he wan turn am to serious girlfriend. He go cry well well

Owhiomen😂🤞🏿

Fact be say blaqbonez sef like the barney plenty

Real matters!!

Them suppose lie both Odumo and Black bonez for pure sand give them 24 lashes each cause them be Ozuor ,guymen we dey gather hustle share money na one ikirikpo smelly pant dey cause mumu rift between them two , just lose focus because of woman

Odumo suppose day happy say BLAQ save am from life mistake journey

I Dey look am like next level jonesing to Dey fight your fellow man because of shaw. Unless the babe na your serious babe or wife wey be say the guyman Dey disturb, upon knowing say na your shima. Asides that, so far na street babe or the one you use Dey calm pressure, freestyle am. E nor get where e touch.

Too much knowledge Dey the streets abeg.

Na guys Wey Dey won customize street food be the problem.

Them suppose jaxxxx these men down drill them. Cos which kind Jonsing and stinking nonsense be this wey them Dey do. Jonsing maniple them.

As the thing favour you see as your mouth sharo

My guy even if you meet her for better settings, them go still wipe am! Our own be say make God no give us who dem go wipe cos these ladies dey loyal to only wetin them feel!

Ekp girl? 😂 no try am

Learn to take loses and move🫵🫵

This na real spill! Real!

@Govmentson

Real matters o, ekp na where boys dey turn men normally.

😂

Tf😭😭
