Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Real men would listen to this wise advice 😌❤️
15,491 görüntüleme • 2 gün önce •via X (Twitter)
30 Yorum

Bro you just calm down Dey car Dey talk trash 🚮

I no Dey invest on anybody

Dude is talking from scarcity mindset! A 74 year old EX SENATOR just married an 18 YEAR old girl. As a man, all you owe yourself is to be of high networth and you’ll be the one running away from women! Sir Emeka Offor also had a 1st wife but afterwards got a younger wife!

@dspkemo The issues here na say, if you no disturb girl firstly, na she go come dey disturb you. If you calm she go dey misbehave. If your head dey hot, she go calm down.

This one dey talk rubbish for mouth. The one don over invest on woman. Invest on your self. Woman nor love you at all

This one dey mad normally

Bro forget that thing every marriage get expiry day. It's either divorce or death. No dey pressure us abeg

Make woman invest in me

One day I go buy Benz come dey give una advice

So make I Comot my money for dangote ipo be that? 😂😂

What’s he’s point?? Abi make him do Comot from the car Abeg…. You go just go car stand enter inside car de talk Weytin no right 😩

Are they supposed to tell anyone this

🗣️💯

🤣🤣😂😂🤣🤣🤣

This matter go far.

Sharp one

Walai

Nonsense talk, there are who also take care of there women in old age

I don bookmark am

My advice......if u no guide,invest in ur self

Na true he talk and every man knows this unless some stupid men Wey dey use am for good women instead of the bad ones, but where the good woman even dey?

The matter go far😂🖖🏽

U just dey talk rubbish because u don invest nah why u dey tell us 😏 kpele oh investor woman 😏🚶

invest ko invest NI other points make sense though.

Just marry a good woman, even if you invest on woman wey her head dey touch you go still see shege

Stuoid advice For Nigeria here man get the fuck off here Nollywood don mumu this one

He is talking sense bro, but this advise only work for some poor men that’s don’t plan their old age well. As a man do yourself a favor and get rich

This guy naa nigga before he turn responsible 😹😹🩵

Noted

Mumu men must cry

