Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Real 🤣🤣🤣🤣
130,802 просмотров • 12 часов назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

I know one like this for 2012 …. nah until them butcher the guy like goat for carnival carry am come house him papa still no believe him eyes say nah him gentle boy be number 1 for school

If dem tell parents say no trust wetin their pikin dey do for school. Dem go say na lie 😂😂

I don’t think genz behave like this anymore

Gilmore nah the most realistic content creator ever 😂🫶🏾@Gilmoorre

Chameleon Omo werey 🤣😭🤣

O fe gba kewu😂😂

School no get all this pattern again, na butty full school now🤦🏽♂️

@amasamsam omaale 🤣🤣🤣 e say ofe gbakeu

Too real broski

Werey ni ofe gba kewu 🤣🤣🤣

Werey say wun fe gba kewu 😂😂😂😂🙏

Why she fail the girl?

abi ofe gba kewu 😂

I want to know what happened to your project supervisor oo 🤣

Monkey don talk am before. 🤣 I am a goat wey be sheep for house Na two Bible dey dey for my bag I dey wear shokoto like baba shade

One mumu go still come here say e know one egbon for ekosodin where dea like this say walai you no fit know 🤣🤣🤣🤣🤣, awon warey

Your life don Man U

Subhana kolikino 😭😭

@Gilmore mapami now😂😂😂

😂😂

Na my life be this 😂😂

😭😭😭gilmore abeg na

Perfect Chapter of the Quran to recite😅💔

Bad guy 😂😂

Ur life don spoil 😂😂😂💔💔💔💔

o fe gba kewu 🤣

Gilyyyyyyy 🤣🤣🤣🤣.

😁

😭😭😂😂

😂😂😂😂😂😂😂

godddd 😭😭😭😭
Похожие видео
Sensitive content
Real Tears!! 😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Legendary Self-Made Progress THA GREAT 🏁
493,063 просмотров • 2 лет назад
