Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Recreate and send your rate card.
3,425,372 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Wetin be this? 😂😂😂 Even Michael Jackson go tear ACL 😂

@u6achukwu 😭😭😭😭😭 full video or just 5 secs?

@BigDowat Major ti gbe werey ni handicap 😂😂

@_judybabyyy he can actually do that, he should get to work asap.😂

You want make he damage him kidney too

You wan break this guy boss?😭😭🤣

@Jeff_Okhai Chai poor man pikin

@Aje_Olatunde I can’t be the only one seeing the resemblance nau😭

But if na woman now, you and your celebrity colleagues go dun de plan how to help her, this night sef she go sleep for 5star hotel 🤣. Preek no see life come. 😂

@Puncho556 if you nor wan do for am talk joor 😭😭 wetin be this???🤣🤣

Lmao Tf 😂

The guy just de coil like spag wey dem boil 😂

@thekingtraderr just wait he go do am send😭😭😭

@BigDowat Na Carter efe fit recreate this one 😭😭

Haa if you no wan help am kuku leave am nau 😭 You wan destroy him liver and kidney? 😭 Watin do this kind dance

If na babe she for don dey Lagos Man no see life come

kuku talk say you wan kill am make he break the waist

See wetin man Dey do man

E don reach man turn you don put impossible mission 😭😂

@5starbarber_1 Them say who wan help you no go stress you, Tg you too wicked 😂😭

Can I recreate also Idan mi

Be like this helper go kill the helpee o And we dey always pray make our helper no stress us 🤭🤭🤭

This guy go break,o if he tries to recreate this

before 8am tomorrow 5 star go don recreate, I trust am😂

@Mchrismfs ASAP Reply no waste of time😭😂

Can I send my rate card

He suppose finish work now, it's still within his scope.

😂this should be easy for him to recreate

@benueboypj3_ He will do it oo😂😂

About to be a movie

No more way for poor people Cuz wetin be this😭😂

@YOUNGZAK4 He doesn’t even need to recreate it, just paint him green and the music video is ready.😫

You sha wan make e tear ACL

