Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Relationship matter no be your mate ohh 😂🤣💔
202,767 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

See vain full her head. All in vain

Bro iwu a concubine for treating my sister like a trash🥲 Who’s you🫵

I never laugh when I see videos like these. If you’ve really been in love, you’d understand. It’s very sad seeing this

Shut up Emma WHO IS YOU? 😤

@AjokuElijah Chai, who dey stress this Igbo woman? 😂

men are scum, men are scum, una dey get belle up and down but wait oh abi dildo don dey reproduce

Everybody wey fall in love supose get strong UDU KAIN,so dat wen d love waka,u cry small and u sef waka o,las las all of us go shall dey allrice nd beans..easy to do? NO, but u gat decide was best for u o, odawise u go old pass ur age nd d breaker go jst dey enjoy dey go..mmmmm

Somebody should please check up on this woman

You're a concubine

I swr bro

Omo this one enter 🤣🤣

Chaaai love lovumoo!!! I feel your pain!!!

🤣🤣🤣🤣🤣

How Una Dey fall in love slf 💔

Who’s you?🤣🤣🤣🤣

No be anybody mate!

No be anybody mates 🤣🤣🤣

@daddy_s_pet Chaii😭😂

I never knew concubine was an insult.😌😌

I dy single so I no ft relate!

😂😂😂 Omo Dey single oo make dem no treat you as tresh!!!! 😂😂

Anything call relationship I don commot my hand

The sister has gotten to upper limit.

I swear e get the kind heart break you will get,you go dey forget ur phone for house dey go where you want go

@AjokuElijah E no easy oohh

Na shout remain make she shout

I can understand her pain, been there and done Pele baby lol

You are a concubine 😂💊 who is u

Lol

How Una Dey take fall in love 💔

This has been an iconic comic relationship reply of all time. "Ibù concubine" got me down. Hahahahaha

Iwu a cocumbine 😆 abeg send me this video na

Cry for me joor 😂😂🌚

🤣

Person just dey chase relationship palava like sey na deals worth trillions.. Ah neva see the kind situation wey go put person for that p.. Perhaps, I am not just built like that..
