Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
REMA, ALPHA P - PANDA COVER (2016)
11 Yorum

Knew Alpha P wayyyyy before Rema even blow sef. I remember spinning his King of the Wolves ep that year and I invested in his stocks from his early days. But omo now I no even know where that boy dey

- Wake Up

The sound engineer wey mix this song suppose chop beating

Rema no be new cat o😂❤️ na OG

Funny how I preferred Alpha to the latter till like late 2023... man I too chop Wolves & Mustang, King of the Wolves .... mannn

Rema has really come a long way😂

E don tay wey Rema dey hustle

Rema was destined for greatness right from the start. Big shout out to D'prince 💙💙

Rema was good right from time

Hard asf 💥🔥! Rema crazy from the start HEIS 🦇

Alpha P kill the panda cover well But na Rena later blow Moral lesson never you underestimate anybody


