正在加载视频...

视频加载失败

Rema & Zerry Dl playing mortal Kombat 🔥

117,919 次观看 • 5 天前 •via X (Twitter)

19 条评论

🦇 的头像
🦇5 天前

Oboy rema na gamer oh, him no de even look pad 😂

ZADO💧 的头像
ZADO💧5 天前

Shalli dey on another level. Igbo smile 😁

jauro 的头像
jauro5 天前

Make men observe they console o, rema dey around, I no trust am

Sky Blue❤️‍🔥 (AYFLEXX) 的头像
Sky Blue❤️‍🔥 (AYFLEXX)5 天前

the kind kpo wey go dey this setting....smh

Danzeey 的头像
Danzeey5 天前

“I Dey think about you all night long”🫣🥹❤️

🦅🇨🇵 的头像
🦅🇨🇵5 天前

Rema too playful 😂

swampizzo 的头像
swampizzo5 天前

Rema no sabi play him just Dey mash buttons😂

ONE OF DANGOTE INVESTORS 的头像
ONE OF DANGOTE INVESTORS5 天前

Big boyyyy

Viral Willy🥶 的头像
Viral Willy🥶5 天前

Benin boys 👏❤️

World_Champions_ Chelsea 的头像
World_Champions_ Chelsea5 天前

Shalli hold lita & backi 😅😅

Caleb 的头像
Caleb5 天前

Rema na super star o, see as those guys dey start struck

just emma😎 的头像
just emma😎5 天前

He took his brothers out on a vacation

Poupayne_Couture ✂️ 的头像
Poupayne_Couture ✂️5 天前

Make dem quick return my console

• Diamie ( fc catalyst ) 🀄️🪙 的头像
• Diamie ( fc catalyst ) 🀄️🪙5 天前

Rema no sabi sas he dey shake 😂

Honor 的头像
Honor5 天前

@th3reski Chai dis song too sweet 🔥

Kodak Moni 的头像
Kodak Moni5 天前

See as Rema lock in 😂😂❤️

Professor_xyz 的头像
Professor_xyz5 天前

Benin Boys!💯🔥

Sweezy industrial machinery Ltd 的头像
Sweezy industrial machinery Ltd5 天前

Benin boys

🦇 的头像
🦇5 天前

Rema go finish am 😂