正在加载视频...

视频加载失败

🚨Rema Via Tiktok 🔥🤩

175,029 次观看 • 22 天前 •via X (Twitter)

25 条评论

♰ᴷʰᵉᵉⁿᵍ 🪖🦅 的头像
♰ᴷʰᵉᵉⁿᵍ 🪖🦅22 天前

U no go promote ur song keh flop na ur mate 😂

donflex🎀 的头像
donflex🎀22 天前

Rema too Sabi this music thing he dey learn from the best Big Wiz 😎🦅

Junior Awolowo🎖️ 的头像
Junior Awolowo🎖️22 天前

Tiktok artist 😂

donflex🎀 的头像
donflex🎀22 天前

This guy btw he's good but Asake is bigger than him far far 🙃

2K😈🇬🇧 的头像
2K😈🇬🇧22 天前

Una sure say this one Dey see money from music? 😭

Gemini 的头像
Gemini22 天前

this one just dey struggle

Daboss 的头像
Daboss22 天前

Una just day talk rubbish.. this guy is one of the Nigerian biggest artist .. and also one of the top 3 artist with 6.7 Billion stream on Spotify 🔥

bigest giran fan 🇺🇸🇪🇸🪖 的头像
bigest giran fan 🇺🇸🇪🇸🪖22 天前

He no go promote Keh 😂😂

ABOBI🥶🪽 的头像
ABOBI🥶🪽22 天前

Greatest new Gen 🐐

GIRAN18 的头像
GIRAN1822 天前

Gay and corny

AFROBEATS VILLAIN 的头像
AFROBEATS VILLAIN22 天前

Tea don fl0p, afro-fl0p artist don rush drop another afro-rubblsh fl0p cos e no get tour.... regba is already in his No-Hit Era .. siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

Universe 的头像
Universe22 天前

Rema is so sassy.

KUSH✝️✨ 的头像
KUSH✝️✨22 天前

@Elixir776 TikTok artist 🤣

demilade❤️🦅 的头像
demilade❤️🦅22 天前

Flop humble am,na once baba turn tiktoker😂🤣

deadly 的头像
deadly22 天前

He don dey do videos Dey promote ihn song now. Them no born am well make he no do am😂😂

Làlø 的头像
Làlø22 天前

@FestusOrex001 Oba bat

Adedoyin 的头像
Adedoyin22 天前

Rema don dey feel like lil Wayne 😶‍🌫️😂

COLLINS 的头像
COLLINS22 天前

😂😂😂

Eemanuel 的头像
Eemanuel22 天前

Another banger

BLACKAPEX 的头像
BLACKAPEX22 天前

HEISHIM

wackoestt 1️⃣🌴 的头像
wackoestt 1️⃣🌴22 天前

Fly boy ❤️

Nova ☂️ 的头像
Nova ☂️22 天前

This man too fresh

mavo defender 🐝 的头像
mavo defender 🐝22 天前

🦇🦇🦇🦇

Deeman 🇦🇷 的头像
Deeman 🇦🇷22 天前

Remmy boi

Sir Kollington of Ikorodu 💥🏆 的头像
Sir Kollington of Ikorodu 💥🏆22 天前

No to suck his epon, but this guy finee

相关视频