Loading video...
Video Failed to Load
Rema wan take him life ๐
35 Comments

Omo he no give am space to breathe

Na my zino fess disvirgin am....before rema give am better dogggs

Rema calm down chop the beat still use alcohol digest am ๐๐ญ

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ I dey tell you

๐๐

He never heal from that injury till date

Rema too good

The way I drive when Iโm on this song, so spiritual ๐

Oga!!.. sometimes you dey talk right sometimes you dey talk left.. ishola you sure say you la so?

na right i talk now

Crazy ass thumbnail

Even Seyi finish am for set up

dem no dey hear word, never feature rema on ur songs, he will own it๐

Rema good normally

Dey play

Is Rema gay? Why would he want to "sun gbalaja" with his day-ones?

You just can't out perform Rema

Una no get sense sha

Nbl

you get fake dread and you wann come advice me about patience ๐คฃ๐คฃ

Buju bin dey this song?

You Dey always chop banger with this vid every time

Rena really press man neck for this song no cap o ๐ You just made me realize that his

Heโs not recovered from that shit till date

Rema won kee am ๐

Nor be lie๐คฃ

Rema dey over perform on features ๐ญ

Like mad

@JimiOnAddY cry

See song video her ahhhhh

E wan kill am ๐

Nbl

E never recover๐ญ๐

Person wey seyi vibe finish for gwagwalada

rema ๐๐ญ

