Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
🚨REMA NEW SINGLE — “OH NO” OUT THIS FRIDAY Hows it Sounding ??
Комментарии: 34

@Johnygroup This boy don Dey resemble bat true true ooo

Everytime baby girl this baby girl dat This guy just Dey waste beat. He nor fit catch up with Asake motion again

Another 10million after 1 month 😪😪finished nigga

@ahimaugee Oh no… he's already sitting in that car like he knows this one is about to run the whole weekend 😭 Friday can’t come fast enough.

I just reacted on Rema new incoming new single song 🔥🔥🔥🔥🔥🔥

Song of the year. 🔥🔥🔥

😂😂😂💔😂💔😂💔😂💔😂💔😂💔😂

He’s too good 😌

Another banger jor 🔥🔥😮💨

So dis one no dey warm song abi Eti shiere seh

I love this song E tap ngl 🔥😩 There oo

Benin boi no they carry last baba

'OH NO' na Black Sherif song name ooh, make Rema rename his song abeg 🙄🙄

I can already smell the CapCut videos on TikTok 😂

Rave lord!🥹🦇

Whoever observes say na old rema style of song be this .... I miss it... Doo 😕 Bring it back home bruh.....😩❤️

😹😹😹😹😹😹😹😹😹😹😹😹😹😹😹Una go respect Asake by force seeeh

This suppose be hit sha good song ❤️

All dis Yoruba people e dey pain una say rema don gap the other guy by far

Too good

This boy life don finally spoil wetin be this ?😭

Wtf is wrong with his eyes???

Slowly turning to bobrisky Shameless fvvl Fame and money always has a way of changing poor people to mad people

Omo I love oo but asake sing pass you

So far I don hear hey Russian I don know say na confirm banger ..😤🤯

Tea don fl0p, olodo wan rush drop another afro-rubblsh fl0p... regba fell 0ff; no hit, no tour... now playing olodo uprising by dammy krane 🔥

Another afro-rubblsh fl0p, all these g@y aesthetics no dey work... regba is already in his No-Hit Era... Alexa play olodo uprising by dammy krane 🔥

Will over bang this alongside bad for me by Kpmansa

U never ready 😭😭😭😂😂😂😂

How many lead singles is the album going to have? Or he's looking for a hit track he already has Fun, Baby, Bout you,Tea under performed tho

@NickeyPoshhhhh I hope him fans don ready to de update secondhand over this one too as them do for Tea 😂🤝🚮

Another Banga

He sampled psquare do me beat

@heisplutoo Sounds good🥹finally a rema 2026 song that actually makes sense 😭








