Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
REMA "TEA" REACTION OUT
33 Yorum

Which kin forced reaction be dis 😭

you need to master real reactions and remain genuine not every song is gonna tap. they won’t beat you for saying the truth btw

@hono10571 One of the reason why I hate reaction videos is because of people like you No force reaction just listen to song and vibe

I Dey shame for rema 😂

Guy the tin know make sense Just the part he said was repeating dat tea tea stuff Make una talk truth nobody will kill u

Fakest reaction I’ve witnessed this year

See the guy face werey sabi say na rubbish 😂😭

Omo you’re fake as hell 😭😂

The Full Reaction

Dey hear dey cap for us. We can see your face no worry

Your toto suppose don Dey pepper you with all this riding you be going around doing man😭🤣 I Dey chop rema on a stedede but this particular Orin no be am

abeg senior man person hold gun off-camera for there?

You never expected what? You Dey craze?😂😂😂😂 The song is bum bum abeg

See yoor forced reaction oga off the road jor

Nahh quit the fake smiles bro

Reaction more hass than the song

😭😭😂😂😂 Nigga Pretending for 2:38 seconds is crazy 😭😭😭

The goattttttt

🤣

Nor be Rema? Na Rema na my idolo 🤲🏾🤲🏾🦇 Fb ski

(REMA 🦇🪽) NAH WIZKID PAPA ASAKE PAPA OMAY LAY PAPA BUJU PAPA EXPECT 001

E dey like Tiger rrrrrrrr rrrrrrr😂💔

Why you open mouth ??😭😭 Na same song I hear ?

You don run mad

we be mumu nau 😂

Let’s see his honest reaction to this

my exact reaction to that first “tea tea tea …”

See person 😩 Guy the reaction dey make me sha Which one be wat Dem no force you ,let him have a few strikes though

This your fake expression deh pain me for nyansh Ajeh

Didn't know reaction videos could be arse💀

😂😂😂😂😂

Bro why dem dey hate on person reactions if him react like that dats cus he feel the song wtf be the tears for cs

This is not normal🤣fake ass reaction


