Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Remember the famous advice Carter gave to Peller ____ “Let’s first work and build influence here, and they will find us come” Welcome, Taylor Jasmine 🇺🇸❤️🇳🇬
77,452 görüntüleme • 3 gün önce •via X (Twitter)
48 Yorum

Are you guys now importing OS ?

Mumu

Cry for me

influence for streaming wey no get up to 12k followers..na peller gp later kii Carter n he fans..you'll breathe n live for peller.....

I no even understand ur English

ur oga wan built influence with streamer wey no get up to 12k followers 🤣🤣🤣

@EzehVic4020 Build or built bro u ND peller who better fr English wtf 😀

@EzehVic4020 you don dey find were to hide🤣🤣..Carter carry call girl say na streamer 🤣🤣🤣🤣

@EzehVic4020 Bro u English is so bad wtf grown ass man can't write a proper English wtf

@EzehVic4020 e no change the fact say Carter don turn simp to impress peller 🤣🤣🤣

Who find ham come😂, OS from Yankee😂😂

Same as DDG. Cry 😝

DDG come naija normally, he no come because of una smallest streamer for Warri😂😂

@PAULin21m Follow better babe Peller say NO!! 😂 E keep him mama age mate for house Dey call am wife lol 😂

@PAULin21m 😭😂😂

Carter has been a mentor to the streamers💯 but if they don’t want to listen… they will keep watching Carter win and collect all d glory

Exactly 💯

I remember, bro. Carter is him >>>

❤️😊

Person wey no reach Jarvis , una sha like to talk rubbish…you wan compare the girl to Avengers wey find Peller come

Wwwsssss he should always learn from he's senior oga

We outside stop playing 💙💙💙💙💙💙

Carter always right ❤️ ❤️ 🔥 🔥

Always 💯

Peller get influence already, na Carter just promote himself

She's shy. Carter Efe looks like a giant to her 😂

Omo Carter be OG🔥🔥🔥

I checked the girl tiktok page,omo even Jarvis big past that girl sef 🤦😩

Avengers team wey find Peller come 9ja , this girl no reach Jarvis self for streaming

Una no fit leave Peller out of Una mouth 🤦♂️

@the_realbolu Wow

We get this weekend 🔥🔥🔥🔥🔥

Idolo

I said it 😅❤️

@carterefe__ I sabi this girl 🧒

Wait ooo .... When una turn inviting OS to big achievement???? Billionaires come to Nigeria all the way from America because of Peller . Mansa, Chris T, Gregory and the avengers. Are you guys crazy???? Bastard useless hungry fan base carterdogs!

Carter shot keh 😂😂

Finally ❤️

Nice 👍👍👍 One brother man

U too good 😊

Burna just come my area now

BELIEVE 📌

Welcome Jasmine ❤️😅

You people are bragging because of os? Omo you guys are the most foolish fans on earth like fav like fans 😂😂

Na your family members find Peller come from U S 😂😂

DDD came, Tota Amp boys came to him. Subs video calls. Reggie crowns him Kai of African streamers Rakai, Tylil, Madi, Ray IShowSpeed comments on his post on IG Streamers University, Kai knows him now. Did all this from home. Etc recognition

Omo see height abeg 😂

Na woman come be the problem now ? Low mentality
