Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Remontada ✨
44,062 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)
27 Yorum

The real definition of ‘REMONTADA’ in the final and home advantage nothing tops this. Keep flying super falcons 🦅

Omo ni Okoronkwo yen . Falcons 🙌

No wonder Morocco de para. Women own you host e no reach your hand and men own you host e no still reach your hand. My people, ladies and gentlemen I go even carry 2x2 follow una reach una papa house.

La Decima

This match bless me that day i cash out twice

Give them towel to weep 😭😭😭

The biggest one!

This was special

True Remontada

Chelsea it is time for Remontada against Arsenal

Dem dey raise hand for offside for third goal God pass dem

We still remember Naija 🇳🇬 forever

#SoarSuperFalcons🇳🇬💃

This thing dey sweet me die

The best NT in the world!

The joy eh 😭

11 soon

My girlssssss

Morocco went to court for this according to reports 😂

Dem no steal towel for this one..

Which is 5 goals to nil in caption painting the wrong Nigeria women won that match 3-2

You’re shameless FGS see graphics en…. Must you embarrass us… You jus see the clip somewhere and upload Mtxheew

Yh great Remontada but let's not forget that Ayinde cost us for that first goal, Same with Madugu's selection😐

Ma wetin Nigeria 🇳🇬 Super Eagles supposed do, but dem carry excuses full TL

My women everywhere making me proud 😮💨

Why the video quality poor

Big headache for the Moroccan people

