Loading video...
Video Failed to Load
Reports reaching me from the efcc
700,297 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

Liadi Oluwaseyi Jimoh, MBA1 year ago
This guy fool eeenh🤔

Omobola Oduntan1 year ago
This guy just dey complicate and implicate VDM even more. Na him talk say dem won P0sion the guy

Mason1 year ago
This nighaaa dey on drugs, nothing anybody want tell me

Lonely stop1 year ago
All Odds against VDM we get GOD THE FATHER they have Godfathers🙂↔️🤣

Olota Of Canada 🇳🇬🇨🇦🇳🇬1 year ago
May God wake us in peace ✊

Tijani Olayemi1 year ago
You dey house dey drink tea

Lord_REMI$ 👑🏳️1 year ago
When u go get sense

🤴🏽KING AMEN TO YOUR PRAYERS 🙏1 year ago
You still get time hold glass cup. Bro you never serious

Smooth_daddy1 year ago
I think na this coco pee be the problem right now … just one arrest you don do like 50videos … Abeg rest

SweetRay1 year ago
This guy no just get one information about anything his just busy confusing his spirit 🙄
