Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Respect to Balloranking 🥹❤️
10 Kommentare

Dum spiro sperovor 2 Jahren
So bouncer no sabi OML💔… btw Balloranking didn’t post this feature with OML on his page to support the lil guy

Mister Larryvor 2 Jahren
That’s BhadBoi Oml & they got a song together

chameleonvor 2 Jahren
Bhadboi oml

OluwaFifehanmi❤️ D’lone wolfvor 2 Jahren
Maximum respect Then Seyi did this to Salo💔💔😭

𝓦𝓪𝓿𝔂vor 2 Jahren
BhadBoi OML na him get most played song in the street for December time still now his EP BHADRIYUN is top 🔥

Ayodeji ✨⛷️vor 2 Jahren
How the bouncer no go sabi OML 😹

Okegbenro Habeebvor 2 Jahren
E be like the bouncer no sabi Bhadboi oml nah ballo guy 🫶🏾❤️

Najëęm🌟☪️vor 2 Jahren
OML na my man of the year from day 1 can’t wait till he start getting him flowers 💐 and given a change to be heard I’ll be so happy

Huncho💥vor 2 Jahren
Bhadboi oml your time is coming.

OmoOlavor 2 Jahren
If nobody dey stage naso dem go bounce am comot 😭
