Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
…..Rest of the interview
161,098 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

Verydarkman interviewed Sam Larry untop Mohbad case…. Omoh the matter long gan o 😭🙆🏼♂️

Hmmmm, “matter yen lor far, everybody fajah, RIP Mohbad”

VDM: zlatan too big for una to threaten SAMMY LARRY : wait I no understand zlatan too be for ? VDM : no zlatan too big not to talk 😁 😁 😂 😂 Wahala they oh

Sammy Larry sabi lie

The part wey VDM talk say Zlatan big pass who u fit bully make e no talk dey very funny diè. Samlarry say talk am again, VDM fearfully reframe 😂😂

Lmaooo werey change mouth 😂😂😂💔

So much lies in this video, a video we all saw how you obviously harassed and assaulted him wey be say na zlatan dey try hold you back.

This egbon dey lie😔

VDM use style dey find trouble oo 🤣

Baba say na talk am again

😂😂😂 The way Sam Larry take Dey look VDM sef get as e b Secondly Zlantan must speak out cause na em be eye witness for both parties 😂😂

