Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Retirement Plan Settings 😂
30,426 görüntüleme • 7 gün önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Weak men would always be punished privately and disgraced publicly 🤷🏽♂️😂

Make e no be say I too dey talk, The guy need a DNA test for that baby ASAP! Abi I don dey paranoid ni? Bro to Bro that's my advise to him. Make e no be say she pin the belle on him sha.

And many guyss Dey like this ooo😭😭

i trust myself sha toto wey I go use look front i go first camp as dodoyo pound wetin no good then fly away peter 🚀

He still carry pikin

One girl been wan use me do this thing.. she talk am as play say na me be her future husband na once I yenk am say e no possible. You wey I toast 2 times u say no u wan con date me now after everything don cast for you. 😂 She no dey talk to me and e better like that 😂

But why must she be this detailed when they already end up together 💔💔💔

If we end up getting married and we have such story , Abeg I use God beg you , no go dey talk am in public oooo

While we are trying to educate men; lets try to be mindful how we interfere in marital affairs; These takes can actually break homes and affect peoples life. If u don’t pity d woman pity d baby abeg;

Girl wey you go just chop leave. You give am belle 😂 omo obo delayed no be denial Sha. But he reach your turn, you give am belle.

“Dem don comot catalyst, Toto don on check engine light”😭😭😭😭 Walahi d guy suppose arrest u ni 🤣🤣🤣🤣🤣

This one nah clown guy bro he go soon learn in hard ways ☹️😩

Plan B 😂😂😂

After 10 years loo far ooo

saudi is crazy 😭😭😭

Jesus Jehovah this gal is smart friend zone the guy later got married to him

New prayer point “ make dem no use me do retirement plan “ ijn 🤲

Omo.. if we dig more about all these ladies Dey talk online.. na thier mama Dey give them alll these things.. Imagine see rubb!sh wey Dey come out from a grown out woman..

She give am pending relationship chain and the werey later date and marry her too, chai some guys mumu

Mko baba werey!!😭🙏🏻

401k 😂😂

Ejeh Jesu🤣🤣🤣🤣🤣🤣

You no see say na him carry pikin ni😂😂😂

Omo 🥹😹

No be sey she even set like that oo bro..yansh no dey,breast no dey,the guy sef fine pass ham. Emi laye mi 🙂↔️

This one don come de advice him dull ibadan fans 😭😭😭 The werey get babe him de simp for lowkey oo

Walaii boboyen o guide ngbayen

They know the kind of person they play these tricks with sha

No be d guy get that pinkin trust me ..

@Paulinhonazty Una wey go marry olosho too much for 9ja. Una go marry dem e sure die. 😂

MKO 🤣🤣🤣🤣🤣

Ejeeeeeeeehhhhhhh Jeeeeesssuuuuuuuuuu!!! I'll never be a Back up plan in my life.🙏🙏🙏

😹😹😹😹 this one pass dodoyo ooo

Omo 😂

