Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Retweet this and tag any Madrid fan you know 🤣🤣🤣🙏
853,691 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

After winning that trophy you gats Dey one trophy 😭😂

❤️💙🏆

Funniest part in our gender be say the guy wearing Barca jersey might not even sabi the guy on Real Madrid jersey 😂😂😹😹

😂😂

@AsisatOshoala Madrid fans currently

Like he wan drink Fanta tooo😅😅🤣Sia u lose u wan drink can Fanta

😂😂😂😂😂😂😂

@Cristiano 😭😭😭

Affa, make una calm down o

Bro 😭😭😭

The Madrid guy get patience roff 🤣🤣. Like some boy go fight...but he take am cool. The barca boy fool keke

I no blame anybody na this man i blame

Hheerrrr this guy get heart 😂😂😂😂

@RukayaUnique 😂😂😂😂😂

Avoid me

The year was 2020, one guy came to the viewing centre where we watch football matches for the first time and Barca were playing Bayern(8-2). Before the match started, he was bragging hard. Wetin them use he eyes see later pass this one

This must be a content, I’m not anyone can be calm with all of these after losing such an intense game

Some kind places fight suppose don start

like me i go vex 🤣🤣

أنه #برشلونة بطل #كاس_السوبر_الاسبانيٍ و #الصورة_بدل_الكلام

The Madrid guy did worst. Na our turn be this

No try this one for where Chelsea fans dey ooo Dem dey quick vex

@CfcBlay 😂😂

I could have killed 😂

Football the best entertainment ever 😂 😂😂

Herh🤣🤣🤣🤣🤣🤣

This kind thing dey pain 😂

@Tipster_Blood 💀

I understand that you will troll me, but holding me? bro it might not end well

How I wish we could laugh again after lifting the UCL

@Oh_alidu 😂🤣🤣🤣

How did he manage to stay calm? I pray for this kinda calmness

This guy is the true definition of i want peace ✌️

Add this
