正在加载视频...
视频加载失败
Rev Okoroafor waoooo, take it 🌹🌹🌹🌹🌹🌹🌹🌹🌹🌹🌹🌹
30,072 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
11 条评论

Shame unto Pastor Bakare, Shame unto predator Wole Soyinka and a big shame unto Pastor Enoch Adeboye.

💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

God bless you. It is this simple. You can't protest under GEJ and be quiet now, how????

Is today you know that, they are chameleons. Yoruba pastor's are chameleon in nature, from their elders to the last, all are chameleons.

Pastors getting involved in politics is wrong. Even you and Tunde Bakare don’t seem like genuine pastors. Preach about righteousness and how people can make it to heaven, not about politics.

Pastor wey dey arrange fake miracles dey follow call out pastor Most of these pastors are scammers On moral ground, dis person no get right to call out anybody He is as fake as most of them Most of una fit don forget his fake miracle wey cast sometime ago

All those ethnic opposition groups are dead but other tribes should also rise up. Opposition is not only for the Yourubas.

No be this idiot wey dey do fake miracles claiming he was healing a woman with short hands?

When i become president i go close all these churches and mosques ,Turn everything to factory ,every one pray online do your church or mosques meeting online

Everything na hustle ,dis pastor dey hustle ,tunde bakara dey hustle too

Kettle calling pot black Una quick dey forget things sha, no be dis same man fake miracle cast sometime ago Naija pple are very easy to deceive
