Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Rice no dey even Garry cost 🥹
892,505 Aufrufe • vor 6 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

“I dey slim dem talk say I dey gym” 😭

You get smalll nepotism for body. Tou no fit spell "Garri." Hunger no really dey your side. Na why.

See better Anti-Tinubu campaign song. cc: @TheSerahIbrahim

This particular sound should trend on TikTok 🌚…. If I post it on my TikTok … nasboi abeg repost am oo 🌚🥹

Good one but Where is vectors part

Egbon Na 'Garri' not Garry. You come make am sound British 🤧

It's garri not Garry.

Hunger really dey

You Sabi song my guy

Weda music good or bad, people must talk sha. @iamnasboi when I see wetin good I go talk, bro you're a good performer and very good musician. I celebrate you 🫡

Onga dey for Lagos still dey for Taraba Onga dey! Onga dey!!

Person talk say na Afro economy be this 😂😂😂

Na the spelling una Dey after or the message wey the song Dey try pass us ? U see why we Nigerians Dey get am hot for our politicians hand , wey Dey always go after Wetin nor Dey important and necessary

It’s “GARRI” not “ GARRY” You made the mistake because u no drink am sha😂😭

You got it in you. Keep moving.

Please, I take God beg you, do more of these sessions. This is nice. Experiment doing your songs as live sessions, then release them

Baba try Dey use shade 👓, u still look more or comedian than artist , and stop making us more sad , we already know hunger dey 🤷🏾♂️, tell us watin no Dey

Legend use music to pass messages, the likes of Michael Jackson, Nina Simeone etc. @iamnasboi respect you, a time will come this music would be an anthem. Respect your creativity.

thank you for helping the voiceless speaks through you. Your diction, your message and how softly you land on those keys with your mild bar’ri tone voice lifted heads and hope in the midst of this hunger regime

This guy Wetin you dey do sef? Only you skit, only music. Pick a side nigga. For now you’re just an upcoming artiste

Your hunger na half empty and half full? This one you raise glass with water 🤣

Person say you no Dey after Grammy Egbon, say maggi Advert don do you.

Nasboi, thank you for this realistic song

Omo this is giving Tuface Idibia vibes. Kudos man.

bro you sabi this skit thing😭😭 don’t leave skit for this this is coming from a concerned Man, someone needs to say it Leave the football before the football leaves you peace

Nasboi was giving Brymo🥹

Very evil and disgusting Nigeria’s 🇳🇬 present government. Pensive!

Nas listen to 2baba well well

@sir it garri not garry all love sir❤️

Hunger dey you carry a glass of Martel wan sip oya nw

One of the best and hard working celebrity , Keep going Brother @iamnasboi

Just feature @davido on this one make everywhere semo😂😹

This song bangs so well, please post it on Twitter
Ähnliche Videos
Sensitive content
I no Dey check, I no Dey mind, even if your love go cost a dime! 🤧🤣🔥
Magixx
163,102 Aufrufe • vor 2 Jahren
Sensitive content
When God blesses you Bless your people, they want to use rice to finish people in Igbo land. some people are even delivery the rice house to house. We no Dey share bread here Ndigbo una pocket will never run dry #IgboAmaka
Voice of Igbos
219,232 Aufrufe • vor 1 Jahr
