Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Rich Aunty Potluck ๐
290,137 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
34 Kommentare

No be ur niche be this o, make una leave richie vogue niche alone.๐

If na one guy for IG (Ricky) he go too yab that small chops women ehhh ๐ญ The guy no dey use eye see anybody wey bring small chops come ๐

Lmao, you finally caught somebody ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

The portions are crazy ๐ญ

75k perfume from Fomo West Africa

I enjoyed watching this way too much. ๐ If I ever get invited to a potluck, just know Iโm showing up to SHOW OUT. Iโm coming correctly, with a dish thatโll have people circling back for seconds. ๐๐

Involve me!

๐๐๐ na same you say all fingers are not equal cos of the small portion, same you still say dem de promote obesity ๐๐๐ please stop messing with my head.

Complaining about not being able to complain. Nobody comes close ๐๐

Potluck where the food plenty like is one thing, but baba this ur 75k perfume no bad o

This shit is AI ๐ญ๐ญ๐ญ

Iโm Impressed

Iโve never had food from the motherland butโฆ.I COULD TASTE everything ๐๐๐๐๐๐จ๐ฆ

Omo I Dan Dey gbadun your page. For real.

Nah. Standard small chops does not have meat/chicken.

The small chops with chicken isn't tautology ope, gen z small chops now contain kpoms

๐๐๐๐๐๐ they no gree for you

I dey hate on this Opeyemi beard! Na wetin I dey go Turkey go run my guy get for freeโฆ ๐ฅน

This one don dey tiff @Ricky_Vogue content

They planned for you

How do I get Fomo in commercial quantities

๐๐ญ

Youโre already complaining about the large portions duh ๐๐พ

I too this guy ๐๐๐

๐ญ๐๐๐๐

Them catch you๐๐๐๐๐คฃ

Peppered meat looking like ๐ค๐ค

E remain small for that parfait babe to mess up ๐

Werey. So you don steal person content .ricky vogue. Your gbedu no dey rain . Stop stealing people content cause you are a bigger brand

Guys don't let me be starving before you come serve me.

All of them are promoting what??? Opeyemi pronounce it agin

My wife feeds me wellโฆ.

Oga you don lean... Unto everything wet u dey chop....

แปmแป, rich kids doings
