Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
RICH VS BROKE PT.6 💀😂
Комментарии: 10

stevetheoracle.1 год назад
That Wow by this guy Dey kill me 😂😂

H!M1 год назад
Money wey go make me like golf and lawn tennis 🤲🏻

VICTOR❤️Kgen1 год назад
I swear. Na sportybet dey always make poor man vex after he don predict sure game with N100 to win 10million😂😂😂😂😂

DAVEED1 год назад
That bonnet expensive, no use anger spoil am o😂😭😂

That CHILLED Guy ©✌︎1 год назад
We already know your scope

Tipcee1 год назад
🤣🤣

DeejayDSG1 год назад
Poor life de sweet abeg 😀

Leo Obi ⚽1 год назад
Daddy we’re not going. We already know your scope 😭😭🤣🤣🤣

Ayo1 год назад
😂

Yûsüf.Å.💫🧠👑1 год назад
😄 🤣
