正在加载视频...
视频加载失败
Rivers State and Cultism. Reject Violence. Reject Cultism.
21,586 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
15 条评论

Since when dem start dey add vikings in the same sentence with Greenlanders and Bobos?

This one just dey talk nonsense e no even call Icelanders

He no call deybam and Icelander.

See whining Where this guy put ICELANDERS? AFTER vikings for rivers state na ICELANDERS remain then .........

NC Abeg which message you dey pass here now.. you don post this same guy tire. Won’t be surprise anytime you start posting Sportybet code

You dey use your life dey play 😂🤣😂

Using staged interviews to pass ur messages is funny 🤣

#SAYNOTOCULTISM

Kk self dey eleme

Hahaha 😆 😂 😆 😂 mad people everywhere

This guy sef fit be cultist o😂

Fear nuh go allow you call Iceland... Call Iceland make you call your death..it's obvious..you don't have meaningful or funny contents.. never liked this guy..he is not funny at all

Islanders

Mother deck representing 😂

Icelander, ask people about Icelander and greenlander fight wey sup for those waterine area, like Abonnema, Buguma, and co... You will realise there is no gain to cultism... Shun am with full chest
