Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
RIVERS STATE: Yesterday, we reported an incident in Onne, Rivers State, that started as a “market chairmanship” fight and turned into a clash between Aye and Vikings after an Aye, Basil, was k!lled. In a quick response, Aye reportedly k!lled two Vikings, but Naija Confra has only confirmed one,... show more
34,869 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

Aye and Viking members are advised to stay safe.

He shock Vikings as he shock me 😅

Vithieves are bunch of weak dirty small boys.Assmen no dey regard them cos they know that dey are dumb tout boys who only kill a game man who loose guard or person wey no dey update.The only confra wey their D1 and executioners dey die like small boys wey just join game. Ndi ara

Where Vithieves wey de here, alpha is on fire 🔥 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Normally na desperation to catch PDP youth leader dat year wey make Wike involve Ayes for Rivers Politics. On a norms how chairman of that kind market go be Ayes? Wey dos people wey say Iceland get PH? See how Ayes dey play dem. 😂😂

Lol I go laugh 😃 dem my brother wen dem cum online n say AYE no dey rivers via wu dem dey war back to back na AYE for d state b4 things cool small for d state some years back if na state wey I no knw/never go/stay I go hear mean while all d celebrities from d state many na AYE

Lmao 🤣 where is all those Aro slave wey dey always lie say Aye no dey PH lol 😂 they don dey clear una doubt now oya make una take 🎤 explain oooo make I use una laugh first before una go cry under my comment as usual 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Bags of pure water be ranting that Ayes no reach for PH and Cho Cho Cho.. But the biggest artist from ph na Axe man. Eleme Local Government chairman still Axe man. Stinking Jews!

If na like this dem dey run their things without involving the innocent people then I go dey love to see them do things like this. Just dey follow who follow you and sort things out. Werey think say he go live long before but death don back him

Lol. Kids mentioning vikings in market dispute. This is between IMP and aye. Not Viki. Una just dey make me laugh for this page 😅
