Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Rizz just choke 😂
89,459 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
45 Yorum

She won't know if should be angry or smile. See lines

😂😂 lines Just de cry

You dey cur$e am? That question was very necessary 😂

Very necessary guy 😂

This one deh use style insult am ni o 💀😂

😂 you sef de see the subtle diss

Which kind pattern be this 😂

@Enywealth_1 😂

Get out idiat fine girl 😂😂😂

😂🤣 that part pami

Na their mouth i dey see rizz den

😂 say swear

This Rizz no be here o

Lines de cry

E dey abused her with praise 😂

Na werey 😂

😂

I go use this style toast 1 girl 😂

😂🤣 try am If e go work

He has confused the girl.

Idiot gettout fine girl. 😂😂😂 Which kind rizz be that 😂

Lines de cry 🤣

I always do tell pretty girls., (beautiful MF)

This guy is ment aje

"idiot fine girl" as how💔😹😂😂

😂😂😂 Dem no serious at all

Make Una the share the movie name as well na😂

@grok What’s the name of the actresS in this scene

you dey curse am??😭

These legends knows the game better 😂

😂😂😂

Idiot fine girl 😂

These ones can never get old

The man na mumu.

🤣🤣

He diz am all attaché😹

Peak Nollywood bro 😂

Good times dawg

This man Sabi this thing oh

Abeg who remember her name When I small tha time I like her movies ehn

"you dey curse am" too funny 😅

🤣🤣🤣

They are legends

No be lie

Hmm
Benzer Videolar
Sensitive content
Just one rizz line and she was gone. She melted 😂🥰
𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍
916,418 görüntüleme • 10 ay önce
Sensitive content
Rizz prince 😂🔥
$ilva 💸
25,196 görüntüleme • 1 yıl önce
