Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Roll the ball and win chicken
767,994 просмотров • 7 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

Some people are born with bad luck 😂😂

That small boy was lucky oh

You go know say that boy na still virgin

Who sponsors dis games

These chickens na AI 😂😂😂

The red guy na definition of no give up u fit still archieve Wetin u wan archieve, thst purple guy na definition of u fit still no give up make u no still archieve Wetin you wan archieve even if u work hard, why that small boy with yellow na definition of grace

That small boy just done 1 pot of stew and 1 put of Soup

Investor just dy open mouth🤣🤣

Dey forbid dem from eating

Na only me Dey see Ai chicken?

Kid fed his whole family that day

@EhhhRackelll

I love weezy lmao

If that small boy no win anything, e for pain me

That kid 😂

These mfa eatn whole hens like its wings😂😂😂😭💀

Nawa for Monday o First no gree first serve

@DVineOdds @TimzyDickiiez Una go like this game 🤣🤣

,🤣🤣🤣😂💔

Where this content Dey happen? Asking for a friend

Fake and Useless game. Game that only friends play. Include more people and different people

😂😂😂👏👏🙏🙏💪😋

Nothing to do with wizzy

why did he tell the other guy to take only the chicken feet??

I wanna play

The lord has done it finally finally 💃🏾💃🏾💃🏾💃🏾💃🏾💃🏾

🇦🇺

You can’t get more than 3.

Lmao

Where can I buy this chicken

Laff wan take my life for here 🤣🤣😭

😂😂😂😂
