Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
ROLLS ROYCE IS A MUST OLUWA ! 🤲🏿
110,060 Aufrufe • vor 7 Monaten •via X (Twitter)
31 Kommentare

@Keyinde10 Make e first give me Corolla first, Later I go change prayer point

Ogunmenpon you go run am know worry

What if as you fall, your enemies kon put the car on reverse?

I tap from your grace bro

No phor God go run am for 2 of us

No be transformer funds o

I pray by God grace I will buy this car this year I claim it amen 🙏😭

Life na stage by stage, this stage of my life go come 🤲

Let’s connect family I follow back Asap

@Reportminds See as man dey pray…God will answer all our prayers

God abeg Camry 2010 I know say you go run am 🤲🏾🤲🏾🤲🏾

New age prayer point

@MrSelf22 You reading this yours is coming

Nbl

Insha Allah

Me I now say you go lunch am soon ishallah 👌💯💪

Iseeeee

Sickness

For sure❤️✌️😩

Inshallah

Small small this boy

this particular double R don go through a lot

@Asarailu_ Amen even me too.

Song? @grok

This boy lol

Black Badge rolls Royce wraith

Thank you for the foodician @Gilmoorre

I tap into that Royce rolls 🙏🏻🙏🏻🙏🏻🙏🏻

You can easily buy this in your dreams 😭😭

Inshallah e go come

Me wey no get 5 thousand for acct nko 😂😭
