Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Ronaldo fans, I put una for God hand seh😄😁😂😂😂😄😂😂😂
28 Kommentare

Na why I talk sey Ronaldo fans lack intelligence. Na celebrity fans dem be dem no be football fans

U are comparing Demebele with two back to back UCl titles, ligue 1, UEFA super cup ligue 1 player of the season, ligue 1 golden boot and then the ballon d’or, FIFA the best, Globe soccer awards best player and UCL player of the season to Messi at psg?

I dy feel you Egbon … make we dy engage you for here too ⚡️

You need to understand that he didn't show his godmode in PSG. cos with all of this, human to human, he's better. 😂

Until you post the trophies they both won for psg 🤣

Ur Wahala too much Leave we Ronaldo fans alone

Get ur facts right

Dembele is far better than messi

This is the reason a lot of people don’t rate Messi , the whole season Messi had only 6 goals .. Messi fans dey try thier best to change the narrative, FiFa will favor him , the fans will hype him with fake stats .. Messi no need all this kind thing 😁😁😁

People wey don crase😂

You be old man ooo

You be fool if you go compare Messi with this level of deliverance.. this is below average for Goats..🐐

The man is just so annoyingly good

🤣🤣🤣🤣

Omo

Where is the ucl Messi gave them with the stats?

So kvicha and dembele is in Goat conversation ?.

Honestly 😂😂😂

Hwf breakdown Messi first season stats in psg for me😂, I want to see something

I swear penaldo fans dem just wan shout Goal ni dem mumu die

Na you we no blame u fit wake up post anything even tho u sound dumb 😂😂😂😂

Why tou nor compare messi at PSG and Ronaldo at Juventus

😂

I don unfollow you

I don block you ✌🏾

I remember when him do this they call the league farmers league na the farmers league win champions league ooo

Bomb Dey Ronaldo fans head

Over good day worry Messi 😂
