正在加载视频...
视频加载失败
Ronaldo is just so selfless 😁
156,232 次观看 • 4 个月前 •via X (Twitter)
33 条评论

Just imagine! How do you expect to win when you are this selfish?

Wetin b dis🤣🤣🤣 Pls Ronaldo, more of this in the world cup

This one just dey farm anyhow 😂we understand jare Your healing go too long if Ronaldo retires 😂 Oh Mbappe dey there chai that boy go too suffer for your hand , Al mighty hater Kombo 😂😂😂😂

He literally saw that the boy was free to score the goal but was too stingy to pass cause he wants to reach 1000 goals.

Even Ronaldo wife no dey obsessed with him the way you are obsessed with him. Talk if you one suck him ballz make we know 😂🌚🌚

PORTUGAL VS CHILE #portugal #chile #worldcup2026

Selfish and he has 299 assist.. seems you have nothing to talk about

Selfish at 40+ years huh

I bet you became blind when Raphael leao gambled the chance given to him..

Second half, Bench Ronaldo, boom Portugal scores😂😂 this man is selfless indeed 😭😭

Wetin Ronaldo collect for your hand Oga KOMBO

@kelvin_carter21 Just dey cook for me please 🙏

Kombo is soo obsessed with Ronaldo Coz wetin be this 😭

As how na 🤣🤣🤣🤣

He will cost the cup mark my word

Portugal can win the world cup if Ronaldo continues this selfless behavior

Messi reach final 2014 come lose the final him no send that one because Messi no win am but as Messi don win am now e go wan use all body take play am but e don ready old and also e too selfless lol

Hmmmm we go soon watch messi calm down

Kombo 😂😂😭

General farmer 🫡

At this point u go just carry ronaldo preeq put for ur mouth old man

Go tell vdm

😂 other countries play match, you nor do video, e reach Ronaldo match you dey record video. Otele 😂

Wetin Ronaldo do MR KOMBO self oh 😂😂

Selfless = unselfish Please use the right word. Right word = A selfish player. You no watin you they do 🤣😂

Bro rest nah See as u dey talk my GOAT

@Its_justme_izik 😭🤣🤣🤣🤣

Make Ejiofor wen dey look for 1k goals pass which ball?? 😂😂

Did you play ball at all? Do you know what a dribble is?

If I knock your headddd

This one dey find engagement to make more money😂😂😂

Kombo don kill me 😭🤣🤣🤣🤣

Kombo no want Wahala
