Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Ronaldo knows what he’s doing

14,105 görüntüleme • 24 gün önce •via X (Twitter)

30 Yorum

Terry Alwell profil fotoğrafı
Terry Alwell24 gün önce

Dr. Messi is bigger than him by far, in everything. And funny enough Messi still respect him. 😂 Why on earth will you bring the statement out when Messi is retiring?

GODKNOWS profil fotoğrafı
GODKNOWS24 gün önce

That’s why God no give am World Cup Trophy 🏆 🤣🤣🤣

Ambrose Oj | 📱Developer 🖥️ profil fotoğrafı
Ambrose Oj | 📱Developer 🖥️24 gün önce

Person wey no sabi wetin e Dey do

sheluvsam💗! profil fotoğrafı
sheluvsam💗!24 gün önce

Till today I never know wetin link arsenal to Messi

MM AUTOS profil fotoğrafı
MM AUTOS24 gün önce

I just pray may they start using him for first 11 in that Portugal

first celeb profil fotoğrafı
first celeb23 gün önce

Dem no Dey shift attention If e no Dey e no Dey 😅

Joshua profil fotoğrafı
Joshua24 gün önce

Nahhhh you're obsessed with him. You couldn't even focus on messi's big day 😹🤌

BEEN ONE profil fotoğrafı
BEEN ONE24 gün önce

Factttttt

Munia profil fotoğrafı
Munia24 gün önce

You sef fall for am why not wait till tomorrow

Hume West profil fotoğrafı
Hume West24 gün önce

Ogaa comot for here

OUT OF CONTEXT MULTIVERSE profil fotoğrafı
OUT OF CONTEXT MULTIVERSE24 gün önce

Who cares about Ro ?

BMT Dabech profil fotoğrafı
BMT Dabech23 gün önce

Ronaldo na empty barrel

PayKash profil fotoğrafı
PayKash23 gün önce

At all this is the result.

vibes on vibes profil fotoğrafı
vibes on vibes23 gün önce

This one na tomide and kombo agent 😹😹 he will do anything to please kombo and tomide

nucasavwerosuo7 profil fotoğrafı
nucasavwerosuo724 gün önce

U get sense 💯

Victor Alloy profil fotoğrafı
Victor Alloy23 gün önce

You are just a fool, did ronaldo came to your house to tell you??

Odeh rejoice profil fotoğrafı
Odeh rejoice24 gün önce

Dumbass

😎 AS A MESSI FAN 🌚 profil fotoğrafı
😎 AS A MESSI FAN 🌚24 gün önce

No be una dey drag since last week? Or on earth are you saying. If e pain you use painkiller

Azeez Adewumi profil fotoğrafı
Azeez Adewumi23 gün önce

This boy where u dey keep your brain? You foolish o jeeeesus Dem suppose dey screen and check una brain I swear.

Akande ♨️🔥 profil fotoğrafı
Akande ♨️🔥24 gün önce

Your goat no get motion

Bigpaps Sns profil fotoğrafı
Bigpaps Sns24 gün önce

Close your mouth I am disappointed you Dey wear arsenal jersey

DCube profil fotoğrafı
DCube24 gün önce

Shut the f up bro,it’s Messi’s day and you are still talking about Ronaldo,ain’t you ashamed

God Prevailed 🪙✨ profil fotoğrafı
God Prevailed 🪙✨24 gün önce

As na your papa get internet naw 😂 see how u dey sweat like goat wey them one kill 😂😭

Khalifa utd profil fotoğrafı
Khalifa utd24 gün önce

So you cannot focus on messi's big day without talking about Ronaldo,was the statement dropped for you? Are you a Ronaldo fan? Or a Portuguese person? Watin concern you

Obukohow James profil fotoğrafı
Obukohow James24 gün önce

Bro is like his fans

Òloĺadè🪖 profil fotoğrafı
Òloĺadè🪖24 gün önce

you and sense is like heaven and earth.,.. because the distance is very far.....even if you use airplane to get where your senses are located... it's still very far😭

Mr. Achi profil fotoğrafı
Mr. Achi24 gün önce

Same thing I said when I saw the epistle whi h I couldn't read 2 lines out of. It took me grace to conceal my dismay

JOZI🥶 profil fotoğrafı
JOZI🥶23 gün önce

Nobody go beg you😂

DhREy profil fotoğrafı
DhREy24 gün önce

This one that foolish boy You better go school go learn Mumu

YunG profil fotoğrafı
YunG24 gün önce

Na why your life Dey jagajaga, you no see say other content creators Dey make am but you Dey stagnant since?

Benzer Videolar